Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,668 members, 7,955,426 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 05:11 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 (9745 Views)
Real Madrid V Dortmund - UCL (2 - 0) On 30th April 2013 / UCL: Dortmund Vs Real Madrid (4 - 1) On 24th April, 2013 / Bayern Munich Vs Barcelona: UCL (4 - 0) On 23rd Of April 2013 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by OmoTier1(m): 4:51pm On Apr 13, 2013 |
Wey that chimerase persin sey.....him wey carry head like own goal |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by kay9(m): 4:51pm On Apr 13, 2013 |
Mtn Snodgrass. |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by Otses(f): 4:52pm On Apr 13, 2013 |
Goal for Arsenal... |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by kay9(m): 4:52pm On Apr 13, 2013 |
Mtn Snodgrass. wyvilleinc: King Poldi makes it 3 He never reach king status abeg. He dey try but still wastes sitting chances. |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by theripper2: 4:52pm On Apr 13, 2013 |
Eyin olote, e wa malo o. All dis "I am a chelsea fans". |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by Chimerase(m): 4:53pm On Apr 13, 2013 |
fredoooooo:unied |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by fredoooooo: 4:54pm On Apr 13, 2013 |
Chimerase: unied leave me o , i dey vex o , this pple must play europe cup for them to do the right thing next year |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by OmoTier1(m): 4:54pm On Apr 13, 2013 |
Freedooo..match don end... CHIMERASE..... shame don catch you finish ..gunners dey roll .... |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by Chimerase(m): 4:54pm On Apr 13, 2013 |
Omo_Tier1: Wey that chimerase persin sey.....him wey carry head like own goalcm I fit text u slap frm here nw..arm robbers, na norwich una fit rob |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by kay9(m): 4:54pm On Apr 13, 2013 |
And its over. Another 3 points in the pocket. Final score: Arsenal 3, Norwich 1. |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by Roland17(m): 4:55pm On Apr 13, 2013 |
fredoooooo: Padii, i no dey expect us to win United... Norwich try well well. |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by OmoTier1(m): 4:56pm On Apr 13, 2013 |
Chimerase: cm I fit text u slap frm here nw..arm robbers, na norwich una fit robUn do.. Novel again.. I know sey you don loose small money for the POOL wey you bet this morning.. |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by Otses(f): 4:56pm On Apr 13, 2013 |
Three points in the bag for my darling Arsenal. |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by Chimerase(m): 4:56pm On Apr 13, 2013 |
fredoooooo:u de vex?...wait o wen iron dey near u, ma broda do somtin crazy for de lord |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by Roland17(m): 4:57pm On Apr 13, 2013 |
Whether u like it or not, that penalty call was the right one..Kamara was clearly pulling Giroud to the ground. The lines man made the right call and that is why they are there, to assist the referee with decisions. 1 Like |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by ichidodo: 4:57pm On Apr 13, 2013 |
He's a miracle workin GOD He's an Alpha and Omega He's a miracle working GOD. Yes o! Make we see wetin chelsea and totham go play 2mrrw. Gunners till i die. 3 Likes |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by fredoooooo: 4:58pm On Apr 13, 2013 |
Omo_Tier1: Freedooo..match don end... CHIMERASE..... shame don catch you finish ..gunners dey roll .... una go roll go europe cup no wahala , everton next , hope una no buy linesman like today again |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by ichommy(m): 4:58pm On Apr 13, 2013 |
xtophy: na 3 1..hw did dat happen?u still dey ask |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by Chimerase(m): 4:59pm On Apr 13, 2013 |
kay9: And its over. Another 3 points in the pocket.wich yeye pocket, una get pocket way cup no de enter |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by fredoooooo: 4:59pm On Apr 13, 2013 |
Chimerase: u de vex?...wait o wen iron dey near u, ma broda do somtin crazy for de lord something crazy , no worry i go go church tomorrow , i go carry offering box |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by ichommy(m): 4:59pm On Apr 13, 2013 |
ichidodo: He's a miracle workin GOD 1000 Likes 1 Like |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by OmoTier1(m): 5:00pm On Apr 13, 2013 |
fredoooooo:Like the BALE like Antreee.... No be Bale injor nah him all the horses for Antreee begin carry die ..Abeg nah fifth una go dey by this time tomorrow... |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by Fishout(m): 5:01pm On Apr 13, 2013 |
Oju ti eyin omo cheisea,ewa ma lo. We no dey d same level with chelsea again.na europa cup u go play next season. OJU Tl YIN. . . . . . . .. . . . UP GoNNA |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by Chimerase(m): 5:01pm On Apr 13, 2013 |
fredoooooo:OLE mak dem catch u |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by ichidodo: 5:03pm On Apr 13, 2013 |
ichommy:100000000000 likes. |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by jimino(m): 5:03pm On Apr 13, 2013 |
Wenger's is abt 2 win his trophy. 4th place |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by nbright: 5:04pm On Apr 13, 2013 |
kay9: Goal Podolski!!!Unbelieveable... I saw Arsenal 0 Norwich 1 when I checked live scores and the time was 82 mins... How manage?.. Gunners for life |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by kspeed(m): 5:04pm On Apr 13, 2013 |
Barr.michael ok: You wrong sir....lol |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by OmoTier1(m): 5:04pm On Apr 13, 2013 |
jimino: Wenger's is abt 2 win his trophy. 4th place |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by Barrmichaelok: 5:04pm On Apr 13, 2013 |
arsenal gunned them down |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by Chimerase(m): 5:05pm On Apr 13, 2013 |
jimino: Wenger's is abt 2 win his trophy. 4th placehis second consecutive trophy |
Re: Arsenal Vs Norwich City (3 - 1) On 13th April 2013 by OmoTier1(m): 5:06pm On Apr 13, 2013 |
fredoooooo:See am oh....nah offering him wan go thief for church ..... Well that's all they know how to do in Tottenham ..... |
Andres Iniesta Named Best Player Of Euro 2012 / UCL: FC Basel Vs Manchester United (2 - 1) On 7th December 2011 / Drogba Could Rejoin Chelsea On Loan
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |