Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,554 members, 7,819,962 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 07:36 AM

Dem Get, We Get. One-one Na Draw - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Dem Get, We Get. One-one Na Draw (566 Views)

Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... / This One Na Confirm Letter(a Must Read) / This One Na Classic - The Psychiatrist And The Mad Man (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Dem Get, We Get. One-one Na Draw by dougivilla(m): 4:52pm On Apr 14, 2013
Dem get engineers, we get Technicians
Dem get Westlife and we get Style plus Dem get T.I we get M.I they get
DON MOEN we get DON JAZZY
Dem get LIL WAYNE we get TERRYG
Dem get ice cream, we get zobo
Dem get Democracy, we get Militocracy
Dem get ILLUMINATI we get OGBONI
Dem get AIR CRAFT we get WITCH CRAFT
Dem get Las Vegas, we get Lasgidi
Dem get 2pac we get 2face
Dem get Henessy we get Sepe(monkey
tail)
Dem get steve wonder, we get Cobhams
Dem get NICKI MINAJ we get TONTO DIKEH
Dem get BIG MOMMAS‘s house and we
get MAMA G·
Dem get Alqadia, we get BokoHaram
Dem get Johnny, we get Akpors
Dem get Osama bin ladin we get Esama of Benin.
Dem get Benny Hinn, we get Chris Oyakilome
dem get country, we get geographical expression
Dem get Hollywood we get Nollywood
Dem get Eddie Murphy in America we get Usofia in London.
Dem get cece winans, we get Sinach ..................etc

If you are proudly Nigerian, add your own here!

.....But dem no get answer for Oyedepo, TB Joshua, Charly Boy, P square, Amnesty comiittee, Polithiefcians, Niger Delta freedom fighters, Princess (commedian), Sure-P etc etc for thier side!!. Naija no dey carry last!!!
Re: Dem Get, We Get. One-one Na Draw by Tsmooth1(m): 6:30pm On Apr 14, 2013
Dem get father and u no get.

Re: Dem Get, We Get. One-one Na Draw by sonikstargirl(f): 7:02pm On Apr 14, 2013
Dem get ship we get canoe

(1) (Reply)

Abeg Help Mii Ansa Am!!! / Culled From Talk Of Naija / Knack You Akpako

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.