Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,010 members, 7,817,977 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 01:06 AM

New Naija Abbreviation ;D - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / New Naija Abbreviation ;D (667 Views)

Funny Abbreviation / See This Hillarious Abbreviation And Meanings / Funny Names Abbreviation (2) (3) (4)

(1) (Reply)

New Naija Abbreviation ;D by pendusky(m): 5:25am On Apr 25, 2013
E don reach time wey we, as original Naija people must stop to dey use oyinbo abreviations like
LOL, LMAO, ROTFLMAO etc etc. when we fit dey use our own xceptional street lingua...huh?

LWKM - Laugh wan kill me
MIDG - make i dey go
WGYL - we go yarn later
IGA - I gbadun am
ICS - I can't shout
Djm - Don't jealous me
WBDM - Who born d maga
UDC - U de craze NUS - Na u sabi WSU - who send u
ITK - I too know
WDH - wetin dey happen
NDH - nutin dey happen
FMJ - free me jo
BBP - bad bele people
HUD - how u dey WKP - waka pass NTT - Na true talk
NDM - no dull me
IFSA - I for slap am
IGDO - I go die o
YB - Yess boss
NLT - No long thing
CWJ - carry waka jor
WBYO - wetin be your own
U2D - U 2 do
U2DV - U 2 dey vex
WSDP - who send dem papa
INS - i no send
INFS - i no fit shout
WWY - who wan yarn
NBST - no be small thing
NWO - na wah oooooo
NMA - no mind am
MIHW - make i hear word
NBL - no be lie
WD - wetin dey
UNGKM - u no go kill me
EMS-e make sense ยท

grin grin grin

(1) (Reply)

The Mad Man And The Thief....vewy Funny / Wat Will U Do? / Chelsea Dont Need Edinson Cavan-jose Mourinho!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.