Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,365 members, 7,829,929 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 01:50 PM

Originality - Poems For Review - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Poems For Review / Originality (650 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply)

Originality by mcfynest(m): 8:16am On May 25, 2013
feel dis originality
i no b dagrin
buh am at d brink
to makin it to my peak
yu jst got to say guy aw u
dey
n i go dey voice pass olamide
eyin te fe kin de
emi o kin se laide
oluwa ti de mi lade
so omolade ma rin bi alade.
am an impact to dis world
ole ma wo mi, ole ma woran
am gonna mk it to d spot
wer ida pple don fall.
God na ma helper
Jehovah na ma leader
even if u plan bad evrytin go
turn down.
for ur eyes i go make am
next ti wa rimi, ma wa pelu
oprah.
obama ma ti mi i ma ni guy
aw u dey
emi na a blend ma flex mi o
ni run down.
ola oluwa ni mo fin yo
mi o jela sugbon enu mi n yo
omoalayo ni mi to ri e ni mo
fin yo
to ba n binu ko lo fori koyo
awon kon so pe guy u too
young
omo olorun ni mi emi o ran
yan
to ba fe se party e o sure pe
emi ni wa yan...
hahhahahahha
disvna ma lyrical
rhymes...abeg no tel me say i
no get job o.

(1) (Reply)

Death To The Tyrant / My Music My Life / Poem

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.