Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,260 members, 7,815,417 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 12:02 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Some Igbo Names And their Funny Direct translations (2217 Views)
Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... / Funny/silly Acronyms/translations / Yoruba Names And Their Funny Direct Translations (2) (3) (4)
Some Igbo Names And their Funny Direct translations by FECOSON: 9:06pm On Jul 21, 2013 |
SOME IGBO NAMES AND THEIR FUNNY DIRECT TRANSLATIONS Obiageri = he who comes will chop Uzoma = better road Ijeoma = safe journey Enyinnaya = him papa friend Ugochukwu = God eagle Kelechi = thank God Ifeoma = better thing Chinedu = na God deƴ lead Obioma = good mind Ogochukwu = God's dash dash Chima = God sabi Obinna = papa mind Uloma = ogbonge house Onyeka = na who pass? Chikwuru = na God talk am Emeka = u do well Amechi = u sabi 2mrw? Chukwuebuka = God too big Ogonna = our papa inlaw Chijioke = na God hold im share Nnenna = mama papa Chukwuocha = white God Ndukwe = life abeg gree Nnanna = papa papa Anele = make we deƴ look look Ifeanyi = nothing wey heavy Ogbonna = like papa Okeke = share of rat Nnamdi = my papa lives Ikedi = power dey Emenike = no do by force U CAN ADD URS JOR!!! |
Re: Some Igbo Names And their Funny Direct translations by Sanboy25: 9:21pm On Jul 21, 2013 |
I don't know none though... |
Re: Some Igbo Names And their Funny Direct translations by Nobody: 1:33pm On Jul 23, 2013 |
Chuwuemeka-choke emeka |
Re: Some Igbo Names And their Funny Direct translations by saintneo(m): 5:26pm On Jul 25, 2013 |
mild corrections FECOSON: SOME IGBO NAMES AND |
(1) (Reply)
See A Building In Germany That Looks Like Couple Having S,ex (photos) / Where Them IMO State Guys/girls At Is This (photo) True ? / Bin Goes To Church
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |