Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,265 members, 7,818,906 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 07:50 AM

Conversatio Between Man And Rat - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Conversatio Between Man And Rat (730 Views)

When People In Lagos Mainland Saw A Lassa Fever-carrying Rat(pic) / Which Rat Will You Kill First, Why? / Missing Link Between Man & Ape Found (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Conversatio Between Man And Rat by Chebejohn(m): 11:44am On Aug 09, 2013
[/color][color=#000099]
Rat: (with tiny voice) hello.
Man: hello, who am i
speaking wit?
Rat: na Mr John be dis abi?
Man: yes u are speaking
wit Mr
John, who is dis pls?
Rat: so u no recognize my
voice
abi? Na me ur room mate.
Man: u say what?.
Rat: ur room mate Rat. I
dey ur
room now..
Man: i beg ur pardon?
Rat: which yeye beg u dey
beg. i
never chop since
yesterday wey u
waka comot. I check that
place
wey u dey put food i no
see
anything.
I check d kitchen nothing.
I even
check ur fridge no single
food
there E be like say u wan
kili me
abi..
No problem, i jux say
make i let u
know say that ur
certificate 4
inside your wardrobe wey
dem
write LAGOS STATE
UNIVERSITY i
don eat d "LA" comot.
Remaining
"GOS" STATE
UNIVERSITY.
Let me see which work u
go take
"GOS" state university
find.
DESCRIBE THIS RAT
Re: Conversatio Between Man And Rat by simplemyk: 11:50am On Aug 09, 2013
Chebe john: [/color][color=#000099]
Rat: (with tiny voice) hello.
Man: hello, who am i
speaking wit?
Rat: na Mr John be dis abi?
Man: yes u are speaking
wit Mr
John, who is dis pls?
Rat: so u no recognize my
voice
abi? Na me ur room mate.
Man: u say what?.
Rat: ur room mate Rat. I
dey ur
room now..
Man: i beg ur pardon?
Rat: which yeye beg u dey
beg. i
never chop since
yesterday wey u
waka comot. I check that
place
wey u dey put food i no
see
anything.
I check d kitchen nothing.
I even
check ur fridge no single
food
there E be like say u wan
kili me
abi..
No problem, i jux say
make i let u
know say that ur
certificate 4
inside your wardrobe wey
dem
write LAGOS STATE
UNIVERSITY i
don eat d "LA" comot.
Remaining
"GOS" STATE
UNIVERSITY.
Let me see which work u
go take
"GOS" state university
find.
DESCRIBE THIS RAT

(1) (Reply)

How Good Are U? Test Your I.q / Guyjay Cartoon Series / Should I Put It

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.