Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,358 members, 7,819,281 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 01:44 PM

I D0n P0rt Remix - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I D0n P0rt Remix (606 Views)

Badoo Is At It Once Again Oo.. Durosoke Remix Olamide Ft Kanya West & Jay Z / DUROSOKE Remix Ft Kanye West N Jay Z....... / Crack Your Ribs With My Oga @ The Top ! (Dj Ziggy ft NSCDC remix) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

I D0n P0rt Remix by lukmn(m): 10:07am On Aug 10, 2013
"I don port remix...
My admission don dey
portable,
he mean say,
i fit to carry am come to
private
UNI easy,
come enjoy the studies wey
no
get e part 2
ah ah,
the matric no wey u dey use
now
and b4
carry dey go dere.
Eeh! I don port Oo°˚˚˚˚˚°
eeh! I don port Oo°˚˚˚˚˚°
eeh! I don port go private Uni
kirikata x4
carry the same matric no go,
i don upgrade to private
school....
You too can switch to private
UNI
and still
retain ur matric number from
anoda UNI...
Walk into any private UNI
authorized outlet
and send the word "PORT" to
3232".

(1) (Reply)

Lol / How To Propose To A Lady In Normal Way / Telekinetic Coffee Shop Prank LMAO

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.