Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,891 members, 7,821,109 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 08:19 AM

View Me - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / View Me (12395 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply) (Go Down)

View Me by oreofemi(f): 11:51pm On Jun 05, 2008
my picturex

Re: View Me by Nobody: 11:52pm On Jun 05, 2008
now i know u r sick,its confirmed
Re: View Me by Nobody: 11:53pm On Jun 05, 2008
Re: View Me by buzyDiva(f): 11:54pm On Jun 05, 2008
ok . . u are fine!!


where is mallam musa and all the rest of dem Hot boys here?
Re: View Me by NegroNtns(m): 11:54pm On Jun 05, 2008
Ore, Negro here.   You are beautiful.  Wey u dey live?
Re: View Me by NegroNtns(m): 11:54pm On Jun 05, 2008
Toyin, no spoil ma show ooo
Re: View Me by oreofemi(f): 11:55pm On Jun 05, 2008
i am serious, i need someone , all the men in providence sucks
Re: View Me by NegroNtns(m): 11:56pm On Jun 05, 2008
Ore, make you send email. go look my profile send me email
Re: View Me by eldee(m): 11:56pm On Jun 05, 2008
@jenny and toyin
What's wrong wiv what she did?
Re: View Me by NegroNtns(m): 11:56pm On Jun 05, 2008
Providence, where? Is that anywhere near Mali?
Re: View Me by Nobody: 11:57pm On Jun 05, 2008
can someone tell me what this world is turning into,i tot it was them men that go after babes,and not d other way round
Re: View Me by oreofemi(f): 11:58pm On Jun 05, 2008
providence is not far from massachussets
Re: View Me by Nobody: 11:58pm On Jun 05, 2008
Negro_Ntns:

Toyin, no spoil ma show ooo
eldee:

@jenny and toyin
What's wrong with what she did?

what da hell?
na my problem?
am just confused. . .abegi, she can advertise herself all she wants. . . undecided
na she get her body
Re: View Me by NegroNtns(m): 11:59pm On Jun 05, 2008
Mali, Massachusetts, smae same, write me
Re: View Me by oreofemi(f): 12:00am On Jun 06, 2008
who dey advertise her body, if u dey do no mean say someone else dey do am
Re: View Me by eldee(m): 12:00am On Jun 06, 2008
jennykadry:

can someone tell me what this world ism turning to,i tot it was them men that go after babes,and not d other way round
For someone that has being campaigning for woman rights, I'm dissapointed
That's so last century for goodness sake
Re: View Me by NegroNtns(m): 12:00am On Jun 06, 2008
if you email me i go give you my number then you call. i no fit put mah number here, were women boku for nairaland.
Re: View Me by Nobody: 12:01am On Jun 06, 2008
keep deceiving urselfs,last century and after shagging u guys will still call them cheap


hisssssssssssssssssssssssssssssssss
Re: View Me by Nobody: 12:01am On Jun 06, 2008
oreofemi:

who dey advertise her body, if u dey do no mean say someone else dey do am

you dey advertise. . .ok, mabinu. . .
you're just putting up threads for any man that wants you tongue
no be advertise jare
Re: View Me by Cyclone5(m): 12:02am On Jun 06, 2008
Don't mind them O. Haters! This is just another way to reach out. AS long as no touching occurs no blood, no foul.
Re: View Me by Nobody: 12:02am On Jun 06, 2008
grin grin grin grin grin grin grin grin "
kindly explain how we're hating
Re: View Me by Uche2nna(m): 12:03am On Jun 06, 2008
shocked shocked shocked shocked shocked shocked


can u add ur phone number to the pic   grin
Re: View Me by Roscodaddy(m): 12:03am On Jun 06, 2008
Tis Pikin fine well well,em em ,wetin make u no get bobo up till now.
Re: View Me by eldee(m): 12:04am On Jun 06, 2008
@jenny
She said she's looking for the right man, c'est finis

BTW I'm not even iming her, so don't talk bout the shagging aspect
Re: View Me by Nobody: 12:05am On Jun 06, 2008
and she has to advertise herself to get the right man by fire by force abi,why is she adverising herself ?if shes so pretty and good then y havent them guys around her taken her yet?y ?


hisssssssssssssssssssssssssssssssss
Re: View Me by Cyclone5(m): 12:07am On Jun 06, 2008
Now that is hating grin
Re: View Me by Nobody: 12:07am On Jun 06, 2008
if u say so,but its far from it,i dont hate d little girl,im just pissed off wt all dis fire by force thing
Re: View Me by Roscodaddy(m): 12:08am On Jun 06, 2008
Toyin,Jenny  leave her alone  for us,una  don dey Nairaland for how long now,young shall grow abeg no spoil our runs,old cargoes.

toyinrayo:

grin grin grin grin grin grin grin grin "
kindly explain how we're hating
Re: View Me by oreofemi(f): 12:09am On Jun 06, 2008
i did not gree for the guys because am not cheap like you
Re: View Me by Nobody: 12:09am On Jun 06, 2008
Roscodaddy:

Toyin,Jenny leave her alone for us,una don dey Nairaland for how long now,young shall grow abeg no spoil our runs,old cargoes.


me? old cargo? cheesy cheesy cheesy grin grin grin grin grin
that's the funniest joke wink



& FYI, am not holding her. . .
Re: View Me by NegroNtns(m): 12:09am On Jun 06, 2008
Ore, why u dey concentrate on wetin people say.  Look here, look at me, now listen, go to my profile you go see a link to my email.  send me a note.  I am not playing.
Re: View Me by Nobody: 12:10am On Jun 06, 2008
Toyin,Jenny leave her alone for us,una don dey Nairaland for how long now,young shall grow abeg no spoil our runs,old cargoes.

bia rosco na me u dey call old cargo abi cheesy cheesy cheesy cheesy

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply)

Wife Rescues Husband From Burning Building In Aba / Etisalat Mast Power Generator Causing A Nuisance / #theibadanproject An Initiative Birthed To Support The Less Privileged

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.