Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,872 members, 7,817,570 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 02:38 PM

Lets Get Strict Wit Our Tricks - Phones - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / Lets Get Strict Wit Our Tricks (889 Views)

Top 8 Whatsapp Features And Tricks You Don't Know / Check Out These Tips And Tricks Of Whatsapp / Lets Get It Over; Crack The Mtn Huawei Modem So It Works With Glo Sim? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Lets Get Strict Wit Our Tricks by werlay(m): 9:35am On Jun 28, 2008
Guys it seem we hav to take some strick measurs oh. Cos the way guys dey take dey careles to dey reveal hard works of som pips here dey bad. Thats y am advocating that any tric should be shar tru mails or IM. Imagine toluxa wey dey enjoy plan a b4 don stat to go café just because sme guys no dey read wetin them type b4 postin. If not 4 my plan a plus me sef go dey O.Y.O now. 4 mean my only means of gettn and revealn tricks is troug yahoo msg. Or mail. So lets make this an achive 4 our mails and IM. Mine is werlay@gmail.Com and Yim is tessyfred_hanidson. U need tips and trick 4rm me u get it tru there.Vise versa. So guys drop urs 2.

Them no dey tell blind man say rain dey fall oh. A word is enuf 4 d wise. And u spies u gat alot of work to do cos we aint givn up so easily. Make u come spy my rockn plan A plus.
Re: Lets Get Strict Wit Our Tricks by honsule(m): 10:20am On Jun 28, 2008
I concur wit you.Oya yearn me stuffs on hon_sule@yahoo.com
Re: Lets Get Strict Wit Our Tricks by chrisemi(m): 10:27am On Jun 28, 2008
@werlay.guy pls dis is also my own mail chrisemy@ymail.com
Re: Lets Get Strict Wit Our Tricks by chrisemi(m): 10:28am On Jun 28, 2008
@werlay.guy pls dis is also my own mail chrisemy@ymail.com.Ps i m depending on u.
Re: Lets Get Strict Wit Our Tricks by mofoko(m): 3:09pm On Jun 28, 2008
i agree. mine is babsabu2001@yahoo.co.uk
Re: Lets Get Strict Wit Our Tricks by Ogboraph(m): 3:51pm On Jun 28, 2008
@Werlay i agree with u mine is ralphmooreg@yahoo.com
Re: Lets Get Strict Wit Our Tricks by ceejay80s(m): 6:00pm On Jun 30, 2008
i don get correct emails wey i go dey scam!!!!!!!!!!!! abeg post more emails here,atleast one person go fall maga
Re: Lets Get Strict Wit Our Tricks by fadinus(m): 6:20pm On Jun 30, 2008
we shuldn' jeopardise d effrts of othrs, there shuld b no basket mouthing here for d benefit of others. My email is jimjatt@yahoo.com pls show me d way.
Re: Lets Get Strict Wit Our Tricks by toluxa1(m): 6:40pm On Jun 30, 2008
@werlay. Thats true. Infact I spend as much as N500 in the cafe nowadays.

I carry God beg you. . . no vex for me. Na lectures dey keep me somehow tight O! Then you ma u kon scarce small O! About my download. . . ah! ME wey I never fit browse talk more of download. But before the browsinf thing give up, I never solve the download problem O! I have seen your id in theat other post, so i will add it to my buddie.
Re: Lets Get Strict Wit Our Tricks by ntin1: 8:35pm On Jun 30, 2008
guy u reason am AJ dey say dey agree with u but make U wise examine dem b4 u give dem information about ur stuff ohooooooooo i go like reason with u dis na my mail address nbjamb@yahoo.com add me make we talk or send me mail . N-tin d GHOST
Re: Lets Get Strict Wit Our Tricks by Fadajasi(m): 11:36pm On Jun 30, 2008
Mine is meyo4u2005@yahoo.com
Re: Lets Get Strict Wit Our Tricks by brinebaba(m): 11:46pm On Jun 30, 2008
Lol.they just started,work hard 2 get tricks,try 2 act like fada christmas & b4 u know,its all dead & like it never existed.
Re: Lets Get Strict Wit Our Tricks by wildguy(m): 10:16am On Jul 07, 2008
supported!!! mine is tayomaster@yahoo.com
Re: Lets Get Strict Wit Our Tricks by Dclique(m): 10:53am On Jul 07, 2008
Wel, this dude has a point.hit me up incase at ebuxs@yahoo.com
Re: Lets Get Strict Wit Our Tricks by adventure(m): 11:10am On Jul 07, 2008
Dude here is my email: ikechiokorom@yahoo.com.someone should hala me
Re: Lets Get Strict Wit Our Tricks by samuelk(m): 11:19am On Jul 07, 2008
Solafaju@yahoo.com
Re: Lets Get Strict Wit Our Tricks by chuchwhite: 11:23am On Jul 07, 2008
Yeah. You can buzz me on chuchwhite@yahoo.com incase of anything interesting
Re: Lets Get Strict Wit Our Tricks by hayprof(m): 8:56am On Jul 08, 2008
@werl, u jst added oil 2 d fire.

hayznet

(1) (Reply)

. / Need The Gprs Setting For Nokia 6070 / Make Free Calls Day And Night Without Recharge Cards And Begin To Make Money

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.