Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,517 members, 7,816,252 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 08:17 AM

ASUU Movie,a Must Watch For Every Nigerian Student - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / ASUU Movie,a Must Watch For Every Nigerian Student (652 Views)

Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike / Boko Haram Gives ASUU Ultimatum To Call Off Strike. / Give This Movie A Title (2) (3) (4)

(1) (Reply)

ASUU Movie,a Must Watch For Every Nigerian Student by tompat86(m): 5:57am On Oct 27, 2013
Yes O! E don happen again o. Chukwudi Films in
association with Chukwuemeka Pictures presents
anoda ogbonge movie "ASUU STRIKE 2013". Dis
one na movie wey pass movie ooooo. Dem no dey
tell person dis 1 oooo, u must to watch am by
ursef. Come hear the true story behind the whole
ASUU Strike ooooo- who start am, why dem start
am, who supose end am and who no gree end am
ooooooo! U go see all for dis movie. Money don
scatter our country ooooo, dis 1 dey ask 4 money,
dat 1 say no money.....ewoOo ooo Chai com see as
university student dey suffer, c as crime dey
increase. Girls dey born fowl, yahoo men dey press
die...See Blood! Blood!! Blood!!! rich man no even
worry. Leaders no even send. Wetin poor man go
do. Kai! ASUU STRIKE! ASUU STRIKE!! ASUU
STRIKE 2013!!!. . . Suspense full am, intrigue,
romance, swagger, ginger, garlic... Dat will kip u
glued to d edge of ur seat .U go laff,u go cry and u
go reason sef. ASUU STRIKE! ASUU STRIKE!! ASUU
STRIKE 2013!!!. . . Directed By Chi_ne Group,
Starring: Kanayo. O. Kanayo as Goodluck Jonathan
Pete Edochie as Nassir faggie Patience Ozokwor as
Ngozi Okonjo-Iweala, Eucharia Anunobi as
Ruqayyat Ahmed Rufai and Olu Jacobs as Gabriel
suswan.. Jim iyke as yahoo boy, sacca na poor
man oooo. ASUU STRIKE 2013! Grab ur copy
now..!!! Remember that Jesus is coming soon.
Re: ASUU Movie,a Must Watch For Every Nigerian Student by englishmart(m): 9:32pm On Oct 27, 2013
No be yeye o

(1) (Reply)

Now, This Is What They Call Big Problem / For Your Mind Naa, You Wan Chop Me Abi / Mandiba. . .everywhere You Go

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.