Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,573 members, 7,861,735 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 06:06 PM

ASUU Song - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / ASUU Song (524 Views)

A Song 4 ASUU / ASUU Hit (personally Cover); A Song By Nigerian Students / ASUU Personally Song!!! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

ASUU Song by khaleb(m): 11:14am On Nov 20, 2013
ASUU do gud oo..e do gud, ASUU wey giv us strike...e do gud, ASUU wey mek us stay, @home... e do gud, dey chop mama thank u... e do gud, dis strike dey sweet well well... e do gud, sum pple don join yahoo... e do gud, sum don dey do ashawo... e do gud, sum dey do gateman... e do gud, wia some dey look 4 husband... e do gud,wia some dey look 4 wife...e do gud, me don dey sing nonsense... e do gud, wia u dey listen 2 nonsense... e do gud, me and u who get sense... e do gud, u dey dance as I dey sing... e do gud, abeg who knw wen strike go end... e do gud, me don even ask google... e do gud, even TB joshua no knw... e do gud, e cum be google go knw??... e do bad, I tink Gudluck go knw... e do worse, infact am heading 2 Aso rock... e do Gud our ex- ASUU presido don die, them do worst na wthin go come happen, till next year .

Una Good Morning O... I do Good

1 Like

Re: ASUU Song by Eragablessen(m): 11:27am On Nov 20, 2013
Candid advice!
victims of ASUU shud go learn trade...... e do gud......

1 Like

(1) (Reply)

Ifix - Never Fall In Love Again / / Cerified Banger!!! May D – Ibadi (download)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.