Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,024 members, 7,956,793 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 07:09 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Meet New Cool People And Just Make Friends (286605 Views)
How Do I Make Friends On Nairaland? / Black American Female In Far North Dallas Looking To Hook Up With Cool People. / D@ New Meet Up Zone 4 Cool People: (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (76) (77) (78) (79) (80) (81) (82) ... (243) (Reply) (Go Down)
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by erad(m): 10:17am On Oct 22, 2014 |
Mzflexydeeva: Hehehehehehe... I receive it. How are you jare? Nah woman I find come o, make una no dull me o. |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 11:06am On Oct 22, 2014 |
Gbengadan:oga Dan as u comot the forum quiet oooooo. Wats been happening with u? |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Nobody: 11:08am On Oct 22, 2014 |
I hail thee!! |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by callmespices(f): 11:47am On Oct 22, 2014 |
Mzflexydeeva:Who carry who?? Shegxi carry me?? Abi na me carry am?? |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by callmespices(f): 11:48am On Oct 22, 2014 |
Mzflexydeeva:Na low key I dey o Just hibernate for a Lil while How u?? |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Nobody: 11:57am On Oct 22, 2014 |
u be avoiding me shebi callmespices: |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by callmespices(f): 11:59am On Oct 22, 2014 |
iammo6:naaa Why should I nah?? |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Farouksenior: 12:01pm On Oct 22, 2014 |
Adehbolar: Cool. |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Nobody: 12:02pm On Oct 22, 2014 |
then, why is that anytime i call and u pick, someone ends the call?? i know i am not d one and its not network either. THEN WHO callmespices: |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by callmespices(f): 12:06pm On Oct 22, 2014 |
iammo6:Well....that question should be either for the gods or google Cos u already said what I wanted to say....netwrk |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Nobody: 12:07pm On Oct 22, 2014 |
Lemme bliv u...so how u dey callmespices: |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by callmespices(f): 12:09pm On Oct 22, 2014 |
iammo6:Better do Am aiit o |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Nobody: 12:10pm On Oct 22, 2014 |
how bout this saturday??...i mean, lets just hang out callmespices: |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Nobody: 1:50pm On Oct 22, 2014 |
Mzflexydeeva:i wonder 2 o,..even when i was in A nd E i was still online.....av u eva had an accident? Nt kitchen acciddent o |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Laredojohn(m): 2:12pm On Oct 22, 2014 |
Hello peeps whats being happening Angies Spices xup babe hope u good, |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Bleshh: 2:36pm On Oct 22, 2014 |
Hmmmnnn.... Idk wah to type.... Errrrrrr... Tz like am like ya baby bruhh here ooo... Chei, this one corper, that one finalist, abeg abeg.... I jux wan gain admissn oooo... A dude tho.... Feel free to add up.... + dont act stupid. E.g you: hey me: hi dear. you: gud me:pls, wu z ds you:i saw ur pin on NL jor me:oooohhhh you:yes me:so wassup, awayu?? you:gud me:just gud?? Common, tell me aw yur day was? you:fine me: WTF hmmmmmnnnn.... Yes... Dont lool at me that way jare... Is that not how most naija gurls behave.... Smh..... Anyways, am off... The boy is tired... Here is my pin, behave like that convo above n ama delete u sharply 1 Like
|
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by leeport: 2:41pm On Oct 22, 2014 |
Hi all ... Deeva spice laredo Gbenga ati bebe lo |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by leeport: 2:47pm On Oct 22, 2014 |
Mzflexydeeva:hi dear ... Warrido |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 2:51pm On Oct 22, 2014 |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 2:52pm On Oct 22, 2014 |
erad:hmmmmmmmmmm! Women full here now. Na for u to plot ur graph wella. No1 go dull u if u no dull urself. I gat ur back |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 2:54pm On Oct 22, 2014 |
iammo6:Halling u right back |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by leeport: 3:00pm On Oct 22, 2014 |
Sleepy $ |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 3:00pm On Oct 22, 2014 |
callmespices:shey carry dey dere Weda na u carry shegxi abi na e carry u, make una carry una self come back. |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 3:02pm On Oct 22, 2014 |
callmespices:am good dear. Wat av u been up to? Hope u don hibernate finish o |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 3:03pm On Oct 22, 2014 |
leeport:u need my laps as pillow? |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Nobody: 3:08pm On Oct 22, 2014 |
howzit been here Mzflexydeeva: |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 3:09pm On Oct 22, 2014 |
Marshalng:tell them o. E be like say we go organise seminar to lecture them hope u don comot A& E sha? Never had one ooooo |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 3:34pm On Oct 22, 2014 |
leeport:hello! U sef don show face? How life? Hope ur babe dey do u well o! Enjoy! |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by callmespices(f): 3:38pm On Oct 22, 2014 |
Mzflexydeeva:Not sure o,cant say for now Where gbengadan,shegxi,laradejohn,sarima,leeport,and co?? |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 4:00pm On Oct 22, 2014 |
callmespices:y r u not sure? |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 4:03pm On Oct 22, 2014 |
iammo6:fine fine |
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 4:18pm On Oct 22, 2014 |
leeport:hello dear! Am good. How u doing? Waad up with u? |
(1) (2) (3) ... (76) (77) (78) (79) (80) (81) (82) ... (243) (Reply)
Best 10 International Online Dating Sites Of 2018 / Guys Drop Ur Number And Let The Ladies Call (hook Up Someone Pls) / Drop Your Phone Number And You Just Might Get A Date
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |