Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,526 members, 7,850,789 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 09:11 AM

I Don Port Rmx (android Version) - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / I Don Port Rmx (android Version) (572 Views)

I Don Port Remix / I Don Port Video By MAAST / Chaz B Don Port O! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

I Don Port Rmx (android Version) by eesquare(m): 8:34am On Dec 17, 2013
My android don dey do pinging
(E mean say)
I fit hail my bb, buy tecno
(Save moni)
Oya join the O.S wey no get part 2
(From 4.)
The bbm wey u dey use before carry dey go dia
Chorus: I don port o
I don port o
I don change my bb fone
I don port o
I don port o
I don switch to android fone
Oya krikata krikata krikata krikata
Carry the same chatting go dia
I don upgrade to tight android
#by eesquare

4 Likes

Re: I Don Port Rmx (android Version) by aminho(m): 9:15am On Dec 17, 2013
well
Re: I Don Port Rmx (android Version) by CLASSMAN: 9:30pm On Dec 17, 2013
Assuuu. Kai
Re: I Don Port Rmx (android Version) by eesquare(m): 12:21am On Dec 18, 2013
wetin man go do nau?
when 1 door closes, a window has to be forced open else heat go kill person.

(1) (Reply)

Fresh: Shaydee – Chakam (prod By Spellz) / Praiz – Mercy (remix) Ft. Diana (prod. By Tymix) / Banky W - Jaiye Orimi (produced By Masterkraft)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.