Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,154,762 members, 7,824,187 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 03:38 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Naija Girls (3418 Views)
The Way Naija Girls Sleeps In Their Boyfriend's House / Naija Girls And Their Mentors. Very Funny Pics / 18+ Naija Girls L Esbian Photos L Eaks By Boy Friend (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Naija Girls by gentlefuck: 8:53pm On Aug 13, 2008 |
well naija girls dem 2 fukup 4 olymppics football, like say dem 4 tell fedral gov say dem dey see thier period, dem no 4 Bleep up reach like dat. |
Re: Naija Girls by Jeovy(m): 6:12am On Aug 14, 2008 |
coach gentlefuck |
Re: Naija Girls by chioya(f): 10:03am On Aug 14, 2008 |
@poster carry u post go give ya mama,e no make sense watin concern period with football. u be tear tear pant.hisssssssssssssssss |
Re: Naija Girls by Gabry(f): 2:01pm On Aug 14, 2008 |
I also have no clue ohhh . . . . Sounds so sarcastic though but nowhere near to a joke. . . |
Re: Naija Girls by Nobody: 2:23pm On Aug 14, 2008 |
Blahhhhhhhhhh! |
Re: Naija Girls by abikelat(f): 2:48pm On Aug 14, 2008 |
ur joke no funny :p |
Re: Naija Girls by lollypop2(f): 3:01pm On Aug 14, 2008 |
U should'nt 've make such nonsense joke, try better one next time. |
Re: Naija Girls by tufe(m): 12:24am On Aug 15, 2008 |
@post u shud know it is considered offensive to make such remarks around women, oh boi u fcukup, and u too dey run mouth carelessly |
Re: Naija Girls by origina9ja(f): 12:34am On Aug 15, 2008 |
seun darling sorry 4 the waste of space our fellow nairalander is causing u @poster was this meant 2 be funny u are jst 2 sad mumu |
Re: Naija Girls by tufe(m): 1:06am On Aug 15, 2008 |
signed and sealed |
Re: Naija Girls by shannong(f): 1:49am On Aug 15, 2008 |
Not funny. |
Re: Naija Girls by tufe(m): 10:02am On Aug 15, 2008 |
the boi has always been stupid since he signed into NLD, plz 4give his foolishness |
Re: Naija Girls by chioya(f): 10:30am On Aug 15, 2008 |
@tufe u 4 tell everyone who d mugu b,i dey vex seriously |
Re: Naija Girls by tufe(m): 10:39am On Aug 15, 2008 |
with pleasure my dear, its the mofo . . . gentlefag |
Re: Naija Girls by tunanpa: 10:48am On Aug 15, 2008 |
rubbish! |
Re: Naija Girls by tufe(m): 11:03am On Aug 15, 2008 |
seconded and thirded |
Re: Naija Girls by Nobody: 11:05am On Aug 15, 2008 |
what the heck was that? didn't find anything funny |
Re: Naija Girls by tufe(m): 11:15am On Aug 15, 2008 |
the guy na dull |
Re: Naija Girls by chioya(f): 11:20am On Aug 15, 2008 |
i go lyk shed d mumu 4 sun mk e head correct becos e brain battery don weak. |
Re: Naija Girls by tufe(m): 11:34am On Aug 15, 2008 |
hnmmmm |
Re: Naija Girls by MrInfo1(m): 11:40am On Aug 15, 2008 |
The guy don too dey watch cartoon's. so make una no blame am |
Re: Naija Girls by tufe(m): 11:45am On Aug 15, 2008 |
. . .who we go come blame now? |
Re: Naija Girls by origina9ja(f): 1:19pm On Aug 15, 2008 |
tufe: blame da fact dat he now hav access 2 internet in his village |
Re: Naija Girls by tunanpa: 2:38pm On Aug 15, 2008 |
hope you guys were not refering to me,if u do,u b warnd,cos mon gbona felili.I NO FIT SHOUT! so,stay clear! |
Re: Naija Girls by Gabry(f): 3:11pm On Aug 15, 2008 |
Poor Poster, being bashed out in da open. My sympathy ohhh. , |
Re: Naija Girls by tunanpa: 3:16pm On Aug 15, 2008 |
pls don't be the first victim. |
Re: Naija Girls by Gabry(f): 3:27pm On Aug 15, 2008 |
Nope. the poster is the 1,456,876 victim here on nairaland. |
Re: Naija Girls by tunanpa: 3:43pm On Aug 15, 2008 |
hmmmmm, silence. |
Re: Naija Girls by Nobody: 3:46pm On Aug 15, 2008 |
origina9ja:wow now am feeling for the poster |
Re: Naija Girls by tunanpa: 4:40pm On Aug 15, 2008 |
who is this poster gangan. |
Re: Naija Girls by tufe(m): 5:15pm On Aug 15, 2008 |
u no fit read |
Re: Naija Girls by Gabry(f): 2:02am On Aug 16, 2008 |
Let me spell it out for you tunanpa G E N T L E T O O O O O O O O O O T (Oops, the back one is censored. I cannot afford to let a minor like Ibkaye and Krama hear this) |
Addanny.com Is Here For You / When You Smoke Weed For The First Time(hilarious Photo) / 29 Beautiful Girls Trying To Be Ugly (hilarious Photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |