Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,122 members, 7,828,990 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 05:08 PM

Missin U Guys - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Missin U Guys (718 Views)

Pmb Missin Budget Found(pic) / Missin Cock Very Intresting / Reason Why U Guys Should Stay Off Alcohol (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Missin U Guys by ituen(m): 6:57pm On Aug 20, 2008
I dey miss all of una. Just decided to drop in. Will come back and face my enemies grin grin grin grin grin grin
Re: Missin U Guys by Jeovy(m): 7:05pm On Aug 20, 2008
why this people release you so fastĀ 
Re: Missin U Guys by ituen(m): 7:32pm On Aug 20, 2008
Jeo,

to live ontop water for months no be child's play oh. Imagine i never see my wives since.
Re: Missin U Guys by SamMilla1(m): 7:50pm On Aug 20, 2008
michael phelps !
Re: Missin U Guys by ituen(m): 7:59pm On Aug 20, 2008
wetin concern me and phelps?

If im sabi swim, make im come my village win medal
Re: Missin U Guys by tufe(m): 8:39pm On Aug 20, 2008
MY MAN IS BACK !!!!!!

now u have to face all those ass wipes wey don dey tassy you since. i tried fighting some, but u wud do a better job wink

i no wan hear say u drown or my people kidnapp u ohhhhh cheesy cheesy cheesy
Re: Missin U Guys by ituen(m): 6:49am On Aug 21, 2008
Tufe bobo,

I still dey. I bin hear some rumours people dey carry around say i use bucket play free kick.

Water no wasy oh. Will be in lagos this weekend. Will call you

Dont worry, wen i land, equilibrum and co will see hell
Re: Missin U Guys by Jeovy(m): 6:52am On Aug 21, 2008
are they catching up or what
Re: Missin U Guys by tufe(m): 9:46am On Aug 21, 2008
is ur consine. my guy go sleep
Re: Missin U Guys by chioya(f): 10:22am On Aug 21, 2008
watin dey happen for here
militants don carry ituen undecided undecided
Re: Missin U Guys by showbobo(m): 11:37am On Aug 21, 2008
chioya:

watin dey happen for here
militants don carry ituen undecided undecided
Militants don carry am but him no get any worth so dem don free am grin grin
Re: Missin U Guys by djcrooky(m): 11:41am On Aug 21, 2008
@ituen

i been tink say u don die

how madam and children
Re: Missin U Guys by tufe(m): 11:44am On Aug 21, 2008
@chioya and showbobo

no no no. thats not what happened. u know i am a prominent man in my region, so i begged on his behalf and he has been freed. but any of una wey provoke, me i go tell Tom Ateke and his boiz to pick you up

@dj

na u wan kill am
Re: Missin U Guys by ituen(m): 3:41am On Aug 22, 2008
Heheheehe grin grin grin grin grin grin grin grin

Wetin militant wan carry me do na?
Re: Missin U Guys by Jeovy(m): 6:13am On Aug 22, 2008
me self wonder,maybe dem need some coins for your head
Re: Missin U Guys by tufe(m): 12:41pm On Aug 23, 2008
u mean ituen's head is only worth a few coins . . . my my, what a pity cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Missin U Guys by clemcykul(f): 2:59pm On Aug 25, 2008
yes na grin grin grin grin
Re: Missin U Guys by equlibrium(m): 6:28pm On Aug 25, 2008
@iteun
fear fear boi. . .
guy u com maka yap u proper jo. . .
grin grin grin
Re: Missin U Guys by equlibrium(m): 6:59am On Aug 26, 2008
wer u??
wer dat fear fear guy??
grin grin angry grin grin
Re: Missin U Guys by sunej(m): 8:17am On Aug 26, 2008
Ituen my friend welcome o!, I de ur side. It was my grandmother that prayed for your release. Come thank her with a holy kiss
Re: Missin U Guys by spenchuks(m): 9:17am On Aug 26, 2008
ituen na which water u been dey since?
Re: Missin U Guys by akinsadeez(m): 2:00pm On Aug 26, 2008
ituen the great,

(1) (Reply)

Smart Woman / Application For Jokes Moderator / Girl Fighting Matrix Style With Motorola

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.