Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,963 members, 7,817,837 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 08:46 PM

NYSC 2014 Batch C House - NYSC (991) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1383939 Views)

NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (988) (989) (990) (991) (992) (993) (994) ... (1276) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 12:50am On Oct 25, 2014
Usherseun:
so una wan collect money chai nija guy, oga park well jor, lolz

Its just to direct the flux path of the submerged electromechanical Titanium ions to the extreme apocalypse hypotenuse of your ping-a-browse.

No try understand..... cos me sef na die
okay..., better deal

shey you go help me follow AnuGod talk, na heartfelt message I need pass...

She no gree go offline since, una too dey wait for page 1000?
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:52am On Oct 25, 2014
Usherseun:
i know u've been observing since, kontinu
Lol. We dey wait for page 1k na
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:53am On Oct 25, 2014
ojoawo:


Its just to direct the flux path of the submerged electromechanical Titanium ions to the extreme apocalypse hypotenuse of your ping-a-browse.

No try understand..... cos me sef na die
okay..., better deal

shey you go help me follow AnuGod talk, na heartfelt message I need pass...

She no gree go offline since, una too dey wait for page 1000?
that one go hard small cos Anugod na my personal person, lol
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:54am On Oct 25, 2014
Anugod:

Lol. We dey wait for page 1k na
that's good, my phone is gonna f**k me up mehn
Re: NYSC 2014 Batch C House by psymonds(m): 12:54am On Oct 25, 2014
handsum92:


Noted sir!...maybe I meant to say "housemembers" sir
OR RATHER HOUSEMATES WUD DO PLENTY....!
Re: NYSC 2014 Batch C House by makkosky(m): 12:54am On Oct 25, 2014
dstnd:
u wish!!!!!na u I deh fear

Lol!!! Mouth sealed.



But waitsad
Why you dey fear me?
smiley
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 12:55am On Oct 25, 2014
oyeludef:
oya na. I dey feel u

lol, when I no be Clearance form... abeg no fill me again jor

I need be on dat 1k page
Re: NYSC 2014 Batch C House by fashoo2010(m): 12:56am On Oct 25, 2014
Anugod:

Lol. We dey wait for page 1k na
so u too dey wait for page 1k
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:56am On Oct 25, 2014
i know also that pweetyfelicia, fweshblacboi, hawdi, navistar are also wetin for d 1k page to comment, lol

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:58am On Oct 25, 2014
make i reserve my 8% battery life,
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 12:58am On Oct 25, 2014
Usherseun:
that one go hard small cos Anugod na my personal person, lol

chaii.... embarassed

who go come be my own personal person now?
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:58am On Oct 25, 2014
Usherseun:
that's good, my phone is gonna f**k me up mehn
Oh dear...sowie dear

Ojoawo goan sleep o, all of you people goan sleep lemme watch for you. I'll call you when we reach dia kiss
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:01am On Oct 25, 2014
fashoo2010:
so u too dey wait for page 1k
Yes o... 2geda wia there cool
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 1:01am On Oct 25, 2014
make una just dey type anything make ds 1k fit reach kiakia na
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:02am On Oct 25, 2014
Anugod:

Oh dear...sowie dear

Ojoawo goan sleep o, all of you people goan sleep lemme watch for you. I'll call you when we reach dia kiss

haha, Mummy Junior!!! You need sleep naa....

As the man of the House night, i will watch for all una and protect your space
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 1:02am On Oct 25, 2014
ojoawo:


chaii.... embarassed

who go come be my own personal person now?
i go arrange one for u, u be ma person
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:06am On Oct 25, 2014
ojoawo:


haha, Mummy Junior!!! You need sleep naa....

As the man of the House night, i will watch for all una and protect your space
Early to bed, early to rise. I don't want you to wake up late dear wink
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:06am On Oct 25, 2014
Usherseun:
i go arrange one for u, u be ma person

Confirm....
grin
See how God works oooo... I was jejely waiting for page 1000, na xo God come add a promise of a very personal personal person in the process

Wisdom: Keep waiting on the Lord, if una get backache..., keep sitting on the Lord
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:07am On Oct 25, 2014
Chai, this etisalat dey dull me o
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 1:09am On Oct 25, 2014
ojoawo:


Confirm....
grin
See how God works oooo... I was jejely waiting for page 1000, na xo God come add a promise of a very personal personal person in the process

Wisdom: Keep waiting on the Lord, if una get backache..., keep sitting on the Lord
ride on pastor we dey hear, lol
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:09am On Oct 25, 2014
double post
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:09am On Oct 25, 2014
Anugod:
Early to bed, earth to rise. I don't want you to wake up late dear wink

Oh boy... shey na only me dey feel this love
awwwwww....

Infact, my head don swell so much I am promising you a headache initiating alarm bell after i comment on page 1000

so you see, you have nothing to worry about, Go and rest. .. You deserve it
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:12am On Oct 25, 2014
Anugod:
Chai, this etisalat dey dull me o

Chaiii...
i wan vex for them
But the bible say "love your enemies"...
So. ...........God bless Etisalat grin
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:12am On Oct 25, 2014
ojoawo:


Oh boy... shey na only me dey feel this love
awwwwww....

Infact, my head don swell so much I am promising you a headache initiating alarm bell after i comment on page 1000

so you see, you have nothing to worry about, Go and rest. .. You deserve it
Chai see scoping ocheesy
All becos of page 1kgrin
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:14am On Oct 25, 2014
ojoawo:


Chaiii...
i wan vex for them
But the bible say "love your enemies"...
So. ...........God bless Etisalat grin
Because e favour u ba?angry
Re: NYSC 2014 Batch C House by fashoo2010(m): 1:20am On Oct 25, 2014
Anugod:
Chai, this etisalat dey dull me o
DUll u as how
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:20am On Oct 25, 2014
Anugod:

Chai see scoping ocheesy
All becos of page 1kgrin

scoping ke? no ooooo.... I was only returning the favour grin

Anugod:

Because e favour u ba?angry

All things work together for good. There is a reason for the etisalat...ness grin
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:22am On Oct 25, 2014
fashoo2010:

DUll u as how
E no gree me post fast, e dey dull my posting
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:24am On Oct 25, 2014
ojoawo:


scoping ke? no ooooo.... I was only returning the favour grin



All things work together for good. There is a reason for the etisalat...ness grin
Ah don port o, ah don port o...to eMpTyheNcheesy
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:26am On Oct 25, 2014
Anugod:

Ah don port o, ah don port o...to eMpTyheNcheesy

chaiii..... Package don cast
Etisalat must return my bribe today today...
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:27am On Oct 25, 2014
No tell me say all of una don go sleep o...now wey I don port make we see fastest finger angry
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:29am On Oct 25, 2014
ojoawo:


chaiii..... Package don cast
Etisalat must return my bribe today today...
tongue

(1) (2) (3) ... (988) (989) (990) (991) (992) (993) (994) ... (1276) (Reply)

NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.