Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,288 members, 7,815,494 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 01:21 PM

Football Betting Season 8...AGE!!! - Business (394) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football Betting Season 8...AGE!!! (1832740 Views)

Football (+Other Sports) Betting Season 10 / Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / football(+) Betting Season 7 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (391) (392) (393) (394) (395) (396) (397) ... (1578) (Go Down)

Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by BroJ: 10:59pm On Aug 30, 2014
Thawarplay:

Well a friend of mine on fb hes an indian guy he told be betting is illegal in their country but he still uses Bet365 and most of his friends do bet on Bet365.




ABEG HELP.ME TELL DEM.


EVN WHITE SEF GET WAFI


ME MY OWN NA. WETIN HIM FIND GO FOR MUSLLLLLLIM COUNTRY.


U C COUNTRY WEY B SAY SMALL TIN WAR GO POP OUT U GO. IRAN
ETC. U STILL GO. SMALL TYM.NW NA NTWRK DEM GO SEIZE
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Generalkorex(m): 11:00pm On Aug 30, 2014
Nlanders funny gan ni o.
Did I mention dubai in my post since morning. I only said internet and religion restriction.
Do you knw that some so called UNIVERSITY in naija no dey allow their student use phone.despite free wifi connection some websites are restricted only sharp niggas bypass those things.
Naijirians will always be Nigerians.
If you want to make it with betting just try and travel out of naija you will meet sharp nigga who detect loopholes and make use of it to their benefit.
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Nobody: 11:03pm On Aug 30, 2014
Canadian soccer league
Toronto Croatia - North York Astros
home win@1.75
both teams to score@1.35
handicapped 1.0@1.22

choose!
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by dungas30(m): 11:04pm On Aug 30, 2014
mig007: some dudes are just disgusting. If you're making as much from sports betting why would u demand financial consideration from people in exchange for picks that's never sure. I blame people who contact these hungry people. Its not by force to gamble. If you can't calm down, think, do your personal research and come up with at least 2.0 odds on your own then you have no business punting. Know what works for u. Some people are never lucky with long betslips. Why don't u make it very short and stake with good money, say, from 5k?
oboy 5 wetin. person dey do aprentisship. an u wan make e dey put 5k? if ecom finish how em go dey put
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by BroJ: 11:04pm On Aug 30, 2014
Yungmilio2:
Yeah man its possible
Changing of IP address and browser will do that



DEN MKE HIM CHNGE AND STOP DECEIVING US HERE.

SUM PPL HERE NA PPL PAPA



SUM GET GRAND CHILDREN.


SUM DEIR WIFE DON DIE DUE TO DISEASE AND NO MONI.TO TREAT. CUZ BOOKIES TOO ALL.


SUM.DEIR PARENT R ILL.DEY NID MONI.TO TKE DEM TO HOSPITAL.



SUM.WAN OPEN.SHOP.

SUM.WAN RENT APARTMNT DEY CARRY ASHAWOOOO FOR STREET GO DEIR IN D NAME OF GALFRND.


SO.MKE DAT GUY NO CUM HERE CUM DECEIVE US.


#BIGGGGY

MKE HIM NO CUM DECEIVE PPL HERE.
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by bashman91: 11:04pm On Aug 30, 2014
Yungmilio2:
Wow cool
Can their visa card perform the same function as that of access
Bet three six five and betfair stuff

Pls can u tell me about how to activate bet365 and betfair so as to b able to withdraw from dem.
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Ulrich01(m): 11:05pm On Aug 30, 2014
mig007: Canadian soccer league
Toronto Croatia - North York Astros
home win@1.75
both teams to score@1.35
handicapped 1.0@1.22

choose!

I see red sea ahead grin grin grin grin
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by sucobaba(m): 11:06pm On Aug 30, 2014
dungas30: oboy sori oooo. i dey villa jst dey watch wuna. hmmm na man u last match transpot me to villa
Thanks boss...wish you quick recovery back.More greens
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Generalkorex(m): 11:07pm On Aug 30, 2014
thank God say some people no get gun here o.dem 4 don shoot me.anyway maybe its becos som old buddies no dey here again.na new new face i dey see here.
Chai naija i hail una o
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Yungmilio2(m): 11:07pm On Aug 30, 2014
Bro J
Me myself am a playful dude on this thread cuz I type what I like here as far I know I aint bugging on any dude here
Well I know you aren't serious
But we the shareholders on Nairaland are trying to fight Tribalism and religious issue
I
Beside not everything unserious is unserious
Well make we close the matter chapter
I
Hope you no follow chop red apple today
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Generalkorex(m): 11:09pm On Aug 30, 2014
dungas30: wat ar ur conditionz
appreciate WHEN YOU CHOP D BET.
Simple
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Thawarplay(m): 11:10pm On Aug 30, 2014
Yungmilio2:
Wow cool
Can their visa card perform the same function as that of access
Bet three six five and betfair stuff

got their mail in my inbox today and they only advertise it. . . So i dont know if it get restrictions like that of Diamond bank
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Nobody: 11:10pm On Aug 30, 2014
Canadian soccer league
Serbian White E- Region Shooters
away to score 1.16
handicapped 2.0@1.35
over 0.5 in 1st half@1.35

choose 1
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by BroJ: 11:11pm On Aug 30, 2014
Generalkorex: Nlanders funny gan ni o.
Did I mention dubai in my post since morning. I only said internet and religion restriction.
Do you knw that some so called UNIVERSITY in naija no dey allow their student use phone.despite free wifi connection some websites are restricted only sharp niggas bypass those things.
Naijirians will always be Nigerians.
If you want to make it with betting just try and travel out of naija you will meet sharp nigga who detect loopholes and make use of it to their benefit.


OGA NO VEX OHH.

NOTIN.LIK LOOP HOLES.

OUTSIDE COUNTRY.

U MKE BIGGGY LAF.



IF THERE IS ANY COUNTRY DAT CN SEE LOOP.HOLE.IN ANY TIN.IS NIGERIA.


WETIN.WE.NEVA DO AND WETIN.WE NO.GO DO.

EVN CORRUPTION SEF DEM CHEAT US WE FOR B NUMBER.ONE. ONLY SAY DEM NO WAN MKE WE B.NUM.ONE DEM.CARRY AM.GV ANODA.


ALL DOEA WHITE WIT FAKE FIXED ODD.

LET ME TELL U THERE IS NO LOOP HOLE WITOUT NIGERIA.


AS FOR D SKUL. SIMPLY SEND D TIP TO UR BRODA AT HOME OR SISTER COUSIN ANY BDY.


PASS D MONI TO DEM DEY WILL PAY IT FOR U.


ABI UNA SKUL WIFI NO DEY SEND MSG TOO.


WICH OTHER TRICK U WAN POP OUT AGAIN. I STILL DEY WAIT.
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Yungmilio2(m): 11:12pm On Aug 30, 2014
BroJ:



DEN MKE HIM CHNGE AND STOP DECEIVING US HERE.

SUM PPL HERE NA PPL PAPA



SUM GET GRAND CHILDREN.


SUM DEIR WIFE DON DIE DUE TO DISEASE AND NO MONI.TO TREAT. CUZ BOOKIES TOO ALL.


SUM.DEIR PARENT R ILL.DEY NID MONI.TO TKE DEM TO HOSPITAL.



SUM.WAN OPEN.SHOP.

SUM.WAN RENT APARTMNT DEY CARRY ASHAWOOOO FOR STREET GO DEIR IN D NAME OF GALFRND.


SO.MKE DAT GUY NO CUM HERE CUM DECEIVE US.


#BIGGGGY

MKE HIM NO CUM DECEIVE PPL HERE.
I swear
Me nah fit laff
You something else man
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by dungas30(m): 11:13pm On Aug 30, 2014
no malice. bt somtymz is gud for some pple to c red tinz coz is bin long dey visit dia mama in d vilage. lol
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Buddyy(m): 11:15pm On Aug 30, 2014
Generalkorex: thank God say some people no get gun here o.dem 4 don shoot me.anyway maybe its becos som old buddies no dey here again.na new new face i dey see here.
Chai naija i hail una o
my guy, u don dey talk too much. If u trust urslf, show urslf by posting some cool tips here...as BroJ tell u. Once e green...pple go subscribe to wateva u ask dem to. No be too much talk...prove urslf, forget talk

2 Likes

Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Generalkorex(m): 11:16pm On Aug 30, 2014
BroJ:


OGA NO VEX OHH.

NOTIN.LIK LOOP HOLES.

OUTSIDE COUNTRY.

U MKE BIGGGY LAF.



IF THERE IS ANY COUNTRY DAT CN SEE LOOP.HOLE.IN ANY TIN.IS NIGERIA.


WETIN.WE.NEVA DO AND WETIN.WE NO.GO DO.

EVN CORRUPTION SEF DEM CHEAT US WE FOR B NUMBER.ONE. ONLY SAY DEM NO WAN MKE WE B.NUM.ONE DEM.CARRY AM.GV ANODA.


ALL DOEA WHITE WIT FAKE FIXED ODD.

LET ME TELL U THERE IS NO LOOP HOLE WITOUT NIGERIA.


AS FOR D SKUL. SIMPLY SEND D TIP TO UR BRODA AT HOME OR SISTER COUSIN ANY BDY.


PASS D MONI TO DEM DEY WILL PAY IT FOR U.


ABI UNA SKUL WIFI NO DEY SEND MSG TOO.


WICH OTHER TRICK U WAN POP OUT AGAIN. I STILL DEY WAIT.
bros j u be my bros no be say i wan follow u drag tinz here bt
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Thawarplay(m): 11:16pm On Aug 30, 2014
Info Bets. . .!

Tennis _ US Open - New York

Nick kygrios - Tommy Roberdo

Main Bet: Nick Match Winner @1.90

NaP: Over 40.5 Games In Set @1.85

Booker bet: Nick To Win 3-1 @5.65

#Ananlysed
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by dungas30(m): 11:17pm On Aug 30, 2014
Buddyy: my guy, u don dey talk too much. If u trust urslf, show urslf by posting some cool tips here...as BroJ tell u. Once e green...pple go subscribe to wateva u ask dem to. No be too much talk...prove urslf, forget talk
on point. no b ly
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Yungmilio2(m): 11:17pm On Aug 30, 2014
bashman91:

Pls can u tell me about how to activate bet365 and betfair so as to b able to withdraw from dem.
Intl passport or National I'd
Then statement of account from ur bank that will help
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by BEATDABOOKIES: 11:18pm On Aug 30, 2014
Generalkorex:
appreciate WHEN YOU CHOP D BET.
Simple
if person lose unko
i go deppreciate grin
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by BroJ: 11:19pm On Aug 30, 2014
Yungmilio2: Bro J
Me myself am a playful dude on this thread cuz I type what I like here as far I know I aint bugging on any dude here
Well I know you aren't serious
But we the shareholders on Nairaland are trying to fight Tribalism and religious issue
I
Beside not everything unserious is unserious
Well make we close the matter chapter
I
Hope you no follow chop red apple today

NO TRIBALISM, ME DNT KNW WHR U R ,N U DNT FOR ME EITHER.SO NO TRIBALISM.


AS FOR RED, BIGGGGY EAT RED MRE DAN ANY BDY HERE.


IS PART OF BIGGYS GAME. WITHOUT RED BIGGGY CNT WIN.



WHO EVA PLAYS CRAXY COMBO.MST SEE RED. DATS IF HE IS VRY VRY CRIOUS.


BT D BALL POINT IS WHR D SCREENSHOT CUMS.IT CUMS AFTER NUMEROUS RED OF CRAZY.


#XPECT MA SHOT SOOON.

ONE LOV.


U C AS BIGGY DEY. E GOOD MKE U NO VEX CUZ OF TRIBAL WAHALA. DO U KNW Y? IF ACTUALLY HE KNW UR TRIBE N CAPITALISE, DAT CULD MEAN I DO IT DELIBRATELY. BT IF U VEX SAY. I ATTACK UR TRIBE. WEN U KNW DAT I DNT KNW UR TRIBE.

UR GIVIN ME ROOM FOR MORE.


I.ALWYS BLIV DAT IF UR TRIBE IS GUD DEN DNT B ASHAME OF IT. DNT B ANGRY RADA PUT PPL IN D LITE.

#BIGGGGGGY.
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Generalkorex(m): 11:19pm On Aug 30, 2014
BEATDABOOKIES: if person lose unko
i go deppreciate grin
lol
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Yungmilio2(m): 11:19pm On Aug 30, 2014
Thawarplay:

got their mail in my inbox today and they only advertise it. . . So i dont know if it get restrictions like that of Diamond bank
Okay cool
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by dungas30(m): 11:23pm On Aug 30, 2014
Yungmilio2:
Intl passport or National I'd
Then statement of account from ur bank that will help
do dey collect diz national id.? u no is a slip. nt yet completed
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by BroJ: 11:24pm On Aug 30, 2014
Generalkorex:
bros j u be my bros no be say i wan follow u drag tinz here bt


BT WAT.


OKK I UNDERSTAND U WAN CONFESS


OYA CONFESS TO BIGGGGY ALONE AND I NO.GO.XPOSE U.


U FOR TELL ME NA SINCE. SAY U WAN USE PPL.MONI COMPLETE UR SKUL FEES.


NA DAT ONE HARD U TO TALK SINCE.


BT U NO FOR CUM.IN FORM.OF SCAM NA.

U FOR JST PM.MI. DEN I FOR TELL THREAD DEM.FOR DON RAISE.MONI FOR U SINCE.


AS E B NW I.DON FORGIV U.

GO AND NEVA RETURN TO DIS THREAD.


#BIGGGGGY
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by dungas30(m): 11:27pm On Aug 30, 2014
nyt

Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Nobody: 11:30pm On Aug 30, 2014
mig007: Canadian soccer league
Toronto Croatia - North York Astros
home win@1.75
both teams to score@1.35
handicapped 1.0@1.22

choose!
pls also note that staking your money on straight wins is very risky and will make u go insolvent in no time. Pls believe me. you have alternatives at your discretion.
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by sexymonkey(m): 11:44pm On Aug 30, 2014
BroJ:


BT WAT.


OKK I UNDERSTAND U WAN CONFESS


OYA CONFESS TO BIGGGGY ALONE AND I NO.GO.XPOSE U.


U FOR TELL ME NA SINCE. SAY U WAN USE PPL.MONI COMPLETE UR SKUL FEES.


NA DAT ONE HARD U TO TALK SINCE.


BT U NO FOR CUM.IN FORM.OF SCAM NA.

U FOR JST PM.MI. DEN I FOR TELL THREAD DEM.FOR DON RAISE.MONI FOR U SINCE.


AS E B NW I.DON FORGIV U.

GO AND NEVA RETURN TO DIS THREAD.


#BIGGGGGY
c finishing. U no dey drop tips again neh?
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by sucobaba(m): 12:40am On Aug 31, 2014
Operation Dash Bookie Money Phase 2

2pts Stake

USA
31.08.14 00:30
Montreal Impact - Columbus Crew(Most scoring half)
Customer type: 2nd half @ 2.10


Result:

Nairabet
GL
Staked:120pts
Returned:131pts
P/L: +11pts
Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Isiri: 1:56am On Aug 31, 2014
pls guz. .abeg can anybody here put me through how I can get my account verify at bet365 and how I can fund and withdraw from them. I HV Gtb master card and diamond visa card. and agsin , my international passport have just expire last month .can i still use it for verification ? I also HV national id .I will b very glad if u guz can put me through .thanks bro

(1) (2) (3) ... (391) (392) (393) (394) (395) (396) (397) ... (1578)

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.