Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,089 members, 7,811,058 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 09:51 PM

Tag And Ask - Forum Games (239) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Tag And Ask (711553 Views)

Romance Game For Romancelanders....[ TAG AND ASK] / Tag And Describe. / Answer The Question Above U And Ask Yours (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (236) (237) (238) (239) (240) (241) (242) ... (790) (Reply) (Go Down)

Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 9:12pm On Jan 28, 2015
Specialist900:
who be introvert? meaning say na only NL you dey get mouth talk grin

if youre an introvert then HFOG will confirm me an extra-introvert

your alert na daily na you sef know say i know how the thing dey go

grin grin


i nor get mouth for here o sad
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 9:13pm On Jan 28, 2015
AgapeCharis:
quietly says




yes grin


Don't worry eh , that special girl is on her way wink
Re: Tag And Ask by HFOG(f): 9:15pm On Jan 28, 2015
Specialist900:
i go soon go there o

you sef know say i no dey talk na
who no dey talk? No make me laf abeg
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:15pm On Jan 28, 2015
AgapeCharis:
Me greet thee too. How was your day?
very well o. just be say sleep been catch me for office
Re: Tag And Ask by Nobody: 9:17pm On Jan 28, 2015
elantraceey:



Don't worry eh , that special girl is on her way wink
Gives a thunderous

AMEN!!!!!!!

Make she fast joor! I'm running out of patience angry
Re: Tag And Ask by Nobody: 9:18pm On Jan 28, 2015
Specialist900:
very well o. just be say sleep been catch me for office
how come? Who you follow chat enter late hours yesterday?
Re: Tag And Ask by Alezy(m): 9:21pm On Jan 28, 2015
Jeez...am i seeing 7620 comments?
Re: Tag And Ask by LordReed(m): 9:21pm On Jan 28, 2015
HFOG:

Yeah always by His grace. How have you been? DD? Big sis?

They are well but the past few days have been tiring. Started another round of training today and I am so tired because of other home front stuff to deal with. Even to type sef is tiring me.
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 9:22pm On Jan 28, 2015
AgapeCharis:
Gives a thunderous

AMEN!!!!!!!

Make she fast joor! I'm running out of patience angry


hehehe be patient joor
Re: Tag And Ask by HFOG(f): 9:23pm On Jan 28, 2015
LordReed:


They are well but the past few days have been tiring. Started another round of training today and I am so tired because of other home front stuff to deal with. Even to type sef is tiring me.
Eya. Feel free to take some rest now sir. Regards to all. Have a refreshing night rest and visions of heaven. Blessings
Re: Tag And Ask by Nobody: 9:24pm On Jan 28, 2015
elantraceey:



hehehe be patient joor
Man don dey old o sad
Re: Tag And Ask by HFOG(f): 9:24pm On Jan 28, 2015
Alezy:
Jeez...am i seeing 7620 comments?
Not really. Close your eyes and open them again to confirm
Re: Tag And Ask by HFOG(f): 9:26pm On Jan 28, 2015
Specialist900:
very well o. just be say sleep been catch me for office
Sleeping in front of pupils? *brings out query*
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:27pm On Jan 28, 2015
HFOG:

who no dey talk? No make me laf abeg
me na. i be calm boy
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 9:28pm On Jan 28, 2015
AgapeCharis:
Man don dey old o sad


Hehehe , time still dey joor wink
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:28pm On Jan 28, 2015
elantraceey:


grin grin


i nor get mouth for here o sad
i see.
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:29pm On Jan 28, 2015
AgapeCharis:
Gives a thunderous

AMEN!!!!!!!

Make she fast joor! I'm running out of patience angry
see this young fellow, upon all the women wey full lagos. you dey close eyes waka ni
Re: Tag And Ask by HFOG(f): 9:30pm On Jan 28, 2015
Specialist900:
me na. i be calm boy
calm ko calming ni. If you calm then big bro na deaf and dumb be that
Re: Tag And Ask by Nobody: 9:31pm On Jan 28, 2015
elantraceey:



Hehehe , time still dey joor wink
I just hope so. Make she show up. Na cain I go use flog am why she delay like that
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:31pm On Jan 28, 2015
AgapeCharis:
how come? Who you follow chat enter late hours yesterday?
chat? you no dey when i talk goodnight? e no reach 30 seconds, i sleep
Re: Tag And Ask by HFOG(f): 9:31pm On Jan 28, 2015
Specialist900:
see this young fellow, upon all the women wey full lagos. you dey close eyes waka ni
Na Abuja women no dey. I see
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:32pm On Jan 28, 2015
HFOG:

Sleeping in front of pupils? *brings out query*
administrator has came come. grin
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 9:33pm On Jan 28, 2015
AgapeCharis:
I just hope so. Make she show up. Na cain I go use flog am why she delay like that


i pray say you even remember say she delay o , you mind go just dey filled with joy cheesy
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:34pm On Jan 28, 2015
HFOG:

calm ko calming ni. If you calm then big bro na deaf and dumb be that
big bro trouble pass me na. just be say marriage don cool am down small.
Re: Tag And Ask by Nobody: 9:34pm On Jan 28, 2015
Specialist900:
see this young fellow, upon all the women wey full lagos. you dey close eyes waka ni
I dey see o but I no go just ask random girl out na
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:35pm On Jan 28, 2015
HFOG:

Na Abuja women no dey. I see
well, i been think say na lagos them boku. big sis, na real wahala o embarassed
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:36pm On Jan 28, 2015
AgapeCharis:
I dey see o but I no go just ask random girl out na
try am one day, highest she go give you slap grin
Re: Tag And Ask by Nobody: 9:37pm On Jan 28, 2015
elantraceey:



i pray say you even remember say she delay o , you mind go just dey filled with joy cheesy
joy ko! Sorrow ni!


U this girl where you dey now sef?
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:38pm On Jan 28, 2015
elantraceey:



i pray say you even remember say she delay o , you mind go just dey filled with joy cheesy
tell him. tracy the love doctor shocked
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 9:38pm On Jan 28, 2015
AgapeCharis:
joy ko! Sorrow ni!


U this girl where you dey now sef?

I dey my p- man house o.
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 9:40pm On Jan 28, 2015
Specialist900:
tell him. tracy the love doctor shocked

love doctor ke, who i don treat? grin
Re: Tag And Ask by HFOG(f): 9:41pm On Jan 28, 2015
Specialist900:
well, i been think say na lagos them boku. big sis, na real wahala o embarassed
Na how you take am e go do you

(1) (2) (3) ... (236) (237) (238) (239) (240) (241) (242) ... (790) (Reply)

Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.