Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,319 members, 7,811,946 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 12:42 AM

Wetin Don Change? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Don Change? (695 Views)

See Wetin COCA COLA Don Cause O. / Things Don Change For Me, I Swear. Don't Laugh Else U Will Be Laughed At / GARRI Price Don Change Ooohh! 3 Cups At 200naira Ni?? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Wetin Don Change? by newdeal(m): 8:51pm On Oct 13, 2008
[b]I thought i've missed so much while i was away, for wia!

Oga Milla still dey change wives like clothe and nobody fit stop am

Mykali still dey carry him colour with am all over de place

Gabrywyl still dey fart all over the place

That oversize Bra still never get owner

Papa & Mama jonny still never graduate from MUMU HIGH SCHOOL

My Moyostic moyola still never post one joke since she enter nairaland,

My friend Spenchuks still dey Efcc jail for his exploits with nyansh during china olympic

Gunpoint still dey point empty gun for pipu head because e wan be oga by all means

Ituen is still karid, [even though he de appear and re-appear like one masquerade for my village

Pomade, studio 444440000, Info popo, tammy bitters---still dey kuvukiland dey jones, dey claim activity

newbies still dey stumle enter here dey misyarn,

ctrl C & ctrl V ''jokers'' and critics still full for hia,

This entity called diseases never still change him name! which kind name be that sef?

Oga admin still never change that his komanda-in-chief agriment for registration page grin grin

on and on and on-----------
so wetin don change, you tell me!

[/b]
Re: Wetin Don Change? by ituen(m): 3:49am On Oct 14, 2008
@newdeal

Happy Allandudu. May ur days be as long as methuselah. I still remain dat karid entity dat was transgbamed 16 centuries abacka abakamus.

May u walk and jam wancholistic pepperless allover the galaxy.

You are still the MD of road safety nd you will remain hyper woged.
Re: Wetin Don Change? by Scopium: 7:17am On Oct 14, 2008
[size=13pt]The Godz are wiz cool[/size]
Re: Wetin Don Change? by ituen(m): 7:30am On Oct 14, 2008
@scorpium

Meshi-onu on ur buccal cavity. Who are whoa to jam the frequency on entities?
Re: Wetin Don Change? by Emperoh(m): 7:55am On Oct 14, 2008
Identify a muwa ness.

Il y a de
Re: Wetin Don Change? by akym(m): 4:38pm On Oct 14, 2008
Thy Godz are surely wiz
Re: Wetin Don Change? by newdeal(m): 5:12pm On Oct 14, 2008
@ scopium,
retreat and overtake youself backwards!

@emperoh & akym,
tune in well and vibrate, hit muassiss, sunny  adey or i no dey?

@ituen,
daysis oblonga! plentiful gbeduful ala okpekesses
may ur third term by waysis of biology never rereat like Mbeki,
Re: Wetin Don Change? by ituen(m): 4:16am On Oct 15, 2008
Emperoh:

Identify a muwa ness.

Il y a de

This is XYZ4 philomena of Porta-square.

1-time live kongo of waterspheric hemisphere

2-time gyrator of porta porta

Archival SF on my (29 minus 19)tacles

i remain myself, Ituen aka badman of Ilya du porta porta

trans-gbamed, trans-amadi, even tina-turner 1860AD when Chefisis were so much in hotel presidential and Farasee

Any attempt for wancholistic comradoes wit a long tail to jam my frequency, the gods, even in skirt and g-string cannot be raped.


To all nigerians in the galaxy

Hold ur okpekes like-i-does. May the combined honours of Super glue, araldite, infact eagle cement seal the opiotus of ur pepperless.

Any attempt for you to try ur letter "i" into letter "o", May her case be that of 9 Months I.T


I HAVE FIRED TO ALL BANANA LEAF OF "I AM KARID"

(1) (Reply)

Female Prayer / Creative Naijarian / Intelligent Child

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.