Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,684 members, 7,955,541 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 08:45 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Ekiti State Nysc Batch B 2014 House (12630 Views)
Akwa Ibom Batch B 2014 Let's Meet Here / Batch B 2014 Osun Corpers Let's Meet Here / Lagos State NYSC Batch B 2014 (Stream I&II) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Dan1el: 5:48pm On Aug 06, 2014 |
Finally, that's ur home for three weeks. U either make it fun for urself or dey look uche face |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by MabraO: 5:57pm On Aug 06, 2014 |
Dan1el: Na God go help us oh |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Nobody: 5:59pm On Aug 06, 2014 |
Dan1el:Lol. MabraO mama dey camp o. No let my oga catch you o |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Nobody: 6:00pm On Aug 06, 2014 |
MabraO:Abeg I wan chop shawarma |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by MabraO: 6:01pm On Aug 06, 2014 |
MzMariah: Lol. MabraO mama dey camp o. No let my oga catch you o Lol So u sef join those wey dey wear ring about dey claim married abi?.. Lol |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by MabraO: 6:02pm On Aug 06, 2014 |
MzMariah: Abeg I wan chop shawarma . Shawarma Ko shower ma ni... lol |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Nobody: 6:03pm On Aug 06, 2014 |
MabraO:Lol. I'm not among o but come to think of it, all the friends I don make don marry o, even the one way we enter bus from lag together don marry, I dey go marry too. |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Nobody: 6:06pm On Aug 06, 2014 |
MabraO:I be say make I look for you today I Con change my mind, the day way I go see you eh, chai, America must know. I just dey look your mama face. |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by MabraO: 6:18pm On Aug 06, 2014 |
MzMariah: Lol. I'm not among o but come to think of it, all the friends I don make don marry o, even the one way we enter bus from lag together don marry, I dey go marry too. I dey wait for u oh. U never hear say if corpers marry for camp it comes with a bumper package?.. Lol[b] MzMariah: I be say make I look for you today I Con change my mind, the day way I go see you eh, chai, America must know. I just dey look your mama face. [b]Oya na where should we meet? |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Dan1el: 8:34pm On Aug 06, 2014 |
Make una flex |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Dan1el: 8:34pm On Aug 06, 2014 |
Love in Emure. Lol |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Nobody: 8:45pm On Aug 06, 2014 |
MabraO:Meet? your momma will beat ya o |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Djdamian(m): 10:16pm On Aug 06, 2014 |
How your mata be na? [/quote] mzmariah, i avnt had d privilege and opportunity to meet u....... |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Nobody: 10:27pm On Aug 06, 2014 |
Djdamian:You will. |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by dubsy20(m): 4:36am On Aug 07, 2014 |
If I hear say mama Nonso no dey camp, look well wif ur coded eye. As for fyn girls, no worry white on white sabi make girls look funny, trust me afta camp u'll b surprised to see hw pretty they are. Tho u shldnt b comparing Ekiti to Lagos camp. Bravoe n Dan1el hw una side? |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Dan1el: 7:03am On Aug 07, 2014 |
dubsy20: If I hear say mama Nonso no dey camp, look well wif ur coded eye. As for fyn girls, no worry white on white sabi make girls look funny, trust me afta camp u'll b surprised to see hw pretty they are. Tho u shldnt b comparing Ekiti to Lagos camp.My man. This our allowee issue no be here |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Nobody: 8:43am On Aug 07, 2014 |
My fellow Ajuwaya's I'm ill o |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Nobody: 8:50am On Aug 07, 2014 |
MzMariah: My fellow Ajuwaya's I'm ill otake some drugs o. chai... na wa. training never start, u don ill. |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Nobody: 8:51am On Aug 07, 2014 |
2sExy1: take some drugs o. chai... na wa. training never start, u don ill.I nor no why o. |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Dan1el: 9:25am On Aug 07, 2014 |
MzMariah: I nor no why o.Na change of environ. Visit the clinic |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Nobody: 9:30am On Aug 07, 2014 |
MzMariah: I nor no why o.sorry. Na the weather. I had some stuffy nose and cough for few days. and now that its raining season, una go hear am cos that Ekiti and Ondo brother and sister for cold sharing as they are both mountain regions. The cold for early morning na die! even floor go dey cold. Kpele sha |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by MabraO: 9:43am On Aug 07, 2014 |
MzMariah: My fellow Ajuwaya's I'm ill o What happened na? Get well soon Na clinic u dey make I come greet u. |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Nobody: 9:45am On Aug 07, 2014 |
MabraO:I go soon go clinic. |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Nobody: 9:55am On Aug 07, 2014 |
2sExy1: sorry. Na the weather. I had some stuffy nose and cough for few days.ose. |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by dubsy20(m): 10:30am On Aug 07, 2014 |
Dan1el:Dem dey use us play ruff play. But I hrd sum pple have started receiving so hopefully by tdae e go entr. @Mzmariah abeg no sick o, u need all the energy for this 21 days. Wish u guys d best!!! |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Nobody: 8:24pm On Aug 07, 2014 |
Warris all this, my illness is getting worst by the minute. |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by MabraO: 8:59pm On Aug 07, 2014 |
MzMariah: Warris all this, my illness is getting worst by the minute. Sorry ehn Too bad I haven't met any member of nairaland in comp We might ve passed by each other tho Where is ifyzo sef? |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Nobody: 9:04pm On Aug 07, 2014 |
MabraO:I was even thinking we will all meet and you know, rub minds together but since we enter emure , ifyzo and so many people wey be dey come here just bone this thread. |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by MabraO: 4:52am On Aug 08, 2014 |
MzMariah: I was even thinking we will all meet and you know, rub minds together but since we enter emure , ifyzo and so many people wey be dey come here just bone this thread. I tire for them oh What platoon re u? |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Ifyzo(f): 3:55pm On Aug 08, 2014 |
MabraO:my pipo im here oo,i av nt had tym for my phone oo,by d way im in platoon 4,what abt u guyz? |
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Youpele52: 8:36pm On Aug 08, 2014 |
Still haven't made a friend But I've been taking good pictures
|
Re: Ekiti State Nysc Batch B 2014 House by Youpele52: 8:44pm On Aug 08, 2014 |
Pictures from Ekiti camp
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)
Kano Batch A Let's Meet Here / Beyond Serving The Fatherland / SISTIE: 1 Year Internship Before NYSC For Nigerian Engineering Students
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |