Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,476 members, 7,954,852 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 10:54 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Studio43 D Bus Conductor (17570 Views)
When Molue (bus) Conductor Mistakenly Shouted London, London / Joke Of The Day! Bus Conductor Vs Passenger / When The Conductor Mistakenly Said London #80 Bus (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (26) (Go Down)
Re: Studio43 D Bus Conductor by MrInfo1(m): 8:03pm On Oct 19, 2008 |
studio43: Lol, i dash you back |
Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 8:15pm On Oct 19, 2008 |
calamity, ol boy, i no need woman wey go hinder me abeg, carry go, its your property |
Re: Studio43 D Bus Conductor by MrInfo1(m): 8:31pm On Oct 19, 2008 |
Ok, i reclaim my property who won dash u b4 |
Re: Studio43 D Bus Conductor by jaymobb(m): 9:07am On Oct 20, 2008 |
so nobody gree pay to collect gabriel oya make we wait tufe to come collect bak him property |
Re: Studio43 D Bus Conductor by tytylayor: 9:38am On Oct 20, 2008 |
studio43: hinder u for wia? garrage? if u dey drop money for house, u no get problem nw jaymobb: which of d tufe |
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 12:14pm On Oct 20, 2008 |
wt na me una take dey play football like this so? warri babe like me nor dey carry last. . dem say warning na water, axn na blood, somebody must pay for this |
Re: Studio43 D Bus Conductor by romsky: 12:19pm On Oct 20, 2008 |
abeg use 10 fingas cova ya eye u don carry wetin bad pass last jare |
Re: Studio43 D Bus Conductor by Baxilexi(m): 12:23pm On Oct 20, 2008 |
abeg hep me tellam oo,e be like say wass dey im ear |
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 12:24pm On Oct 20, 2008 |
u don hear say fowl piss? *throws a long hiss* |
Re: Studio43 D Bus Conductor by romsky: 1:16pm On Oct 20, 2008 |
check d xmas chicken wey u dey rear, na d piss dey make dia shit wyt,watery and easy to pass |
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 5:28pm On Oct 20, 2008 |
WARRI another wonder kpians full NL O |
Re: Studio43 D Bus Conductor by tytylayor: 6:00pm On Oct 20, 2008 |
huh |
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 6:31pm On Oct 20, 2008 |
did u see what she wrote? me nor talk o |
Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 9:19pm On Oct 20, 2008 |
tytylayor: desperate house wife! she don dey use style confess to us how she dey dig am with her husband for house |
Re: Studio43 D Bus Conductor by jaymobb(m): 10:04pm On Oct 20, 2008 |
so one thread no reach d both of una abi |
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 10:07pm On Oct 20, 2008 |
na wetin attract u come be that? |
Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 10:09pm On Oct 20, 2008 |
maybe him don get work for encomium magazine, |
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 10:14pm On Oct 20, 2008 |
paparrazzi |
Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 10:20pm On Oct 20, 2008 |
we are too mush |
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 10:21pm On Oct 20, 2008 |
u and who? |
Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 10:24pm On Oct 20, 2008 |
me and jay, u think sey i dey reffer to you? Ta! go find your level abeg |
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 12:29am On Oct 21, 2008 |
so u do transexual too na jay u dey kiss like say tomorrow nor dey so |
Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 12:41am On Oct 21, 2008 |
na mistake, abi u never hear sey nobody is perfect before? |
Re: Studio43 D Bus Conductor by bydot1(m): 1:25am On Oct 21, 2008 |
Hmmm |
Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 1:48am On Oct 21, 2008 |
grace my burger with your shovel teeths bros |
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 11:06am On Oct 21, 2008 |
bus conductor! "Ojota OJOTA!" |
Re: Studio43 D Bus Conductor by tytylayor: 12:48pm On Oct 21, 2008 |
leave my conductor for me o |
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 12:52pm On Oct 21, 2008 |
oh, i'm sorry. |
Re: Studio43 D Bus Conductor by Baxilexi(m): 12:54pm On Oct 21, 2008 |
abeg driver wash your side make we no crash |
Re: Studio43 D Bus Conductor by tytylayor: 1:16pm On Oct 21, 2008 |
passenger u don pay? |
Re: Studio43 D Bus Conductor by Baxilexi(m): 5:24pm On Oct 21, 2008 |
te le n ko. mo ti sunwo jor, if you no believe hask ya conductor. |
Re: Studio43 D Bus Conductor by tytylayor: 5:28pm On Oct 21, 2008 |
oya bole oti de busstop e |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (26)
Tatoo On Unexpected Place / 24/7 Nigeria Jokes Update / Guess The Profession Of The Poster Above
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |