Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,604 members, 7,809,199 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 04:38 AM

Studio43 D Bus Conductor - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Studio43 D Bus Conductor (17199 Views)

When Molue (bus) Conductor Mistakenly Shouted London, London / Joke Of The Day! Bus Conductor Vs Passenger / When The Conductor Mistakenly Said London #80 Bus (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (26) (Go Down)

Re: Studio43 D Bus Conductor by MrInfo1(m): 8:03pm On Oct 19, 2008
studio43:

[size=28pt]lyssa nor dey my level so i don dash you for good,[/size]  cool

Lol, i dash you back cool
Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 8:15pm On Oct 19, 2008
calamity, ol boy, i no need woman wey go hinder me abeg, carry go, its your property cool
Re: Studio43 D Bus Conductor by MrInfo1(m): 8:31pm On Oct 19, 2008
Ok, i reclaim my property cool who won dash u b4 undecided
Re: Studio43 D Bus Conductor by jaymobb(m): 9:07am On Oct 20, 2008
so nobody gree pay to collect gabriel grin

oya make we wait tufe to come collect bak him property
Re: Studio43 D Bus Conductor by tytylayor: 9:38am On Oct 20, 2008
studio43:

calamity, ol boy, i no need woman wey go hinder me abeg, carry go, its your property cool

hinder u for wia? garrage?
if u dey drop money for house, u no get problem nw grin

jaymobb:

so nobody gree pay to collect gabriel grin

oya make we wait tufe to come collect bak him property

which of d tufe
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 12:14pm On Oct 20, 2008
shocked wt lipsrsealed

na me una take dey play football like this so?

warri babe like me nor dey carry last. . dem say warning na water, axn na blood, somebody must pay for this lipsrsealed cool
Re: Studio43 D Bus Conductor by romsky: 12:19pm On Oct 20, 2008
abeg use 10 fingas cova ya eye u don carry wetin bad pass last jare
Re: Studio43 D Bus Conductor by Baxilexi(m): 12:23pm On Oct 20, 2008
abeg hep me tellam oo,e be like say wass dey im ear grin
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 12:24pm On Oct 20, 2008
u don hear say fowl piss? *throws a long hiss*
Re: Studio43 D Bus Conductor by romsky: 1:16pm On Oct 20, 2008
check d xmas chicken wey u dey rear, na d piss dey make dia shit wyt,watery and easy to pass
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 5:28pm On Oct 20, 2008
WARRI another wonder shocked

kpians full NL O lipsrsealed
Re: Studio43 D Bus Conductor by tytylayor: 6:00pm On Oct 20, 2008
huh
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 6:31pm On Oct 20, 2008
did u see what she wrote? me nor talk o lipsrsealed
Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 9:19pm On Oct 20, 2008
tytylayor:

hinder u for wia? garrage?
if u dey drop money for house, u no get problem nw grin

desperate house wife!
she don dey use style confess to us how she dey dig am with her husband for house grin
Re: Studio43 D Bus Conductor by jaymobb(m): 10:04pm On Oct 20, 2008
so one thread no reach d both of una abi
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 10:07pm On Oct 20, 2008
na wetin attract u come be that? undecided
Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 10:09pm On Oct 20, 2008
maybe him don get work for encomium magazine,
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 10:14pm On Oct 20, 2008
paparrazzi
Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 10:20pm On Oct 20, 2008
we are too mush kiss kiss
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 10:21pm On Oct 20, 2008
u and who? undecided

tongue
Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 10:24pm On Oct 20, 2008
me and jay,
u think sey i dey reffer to you?
Ta! go find your level abeg
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 12:29am On Oct 21, 2008
so u do transexual too lipsrsealed

na jay u dey kiss like say tomorrow nor dey so shocked
Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 12:41am On Oct 21, 2008
na mistake, abi u never hear sey nobody is perfect before?
Re: Studio43 D Bus Conductor by bydot1(m): 1:25am On Oct 21, 2008
Hmmm lipsrsealed
Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 1:48am On Oct 21, 2008
grace my burger with your shovel teeths bros
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 11:06am On Oct 21, 2008
bus conductor! "Ojota OJOTA!" tongue
Re: Studio43 D Bus Conductor by tytylayor: 12:48pm On Oct 21, 2008
leave my conductor for me o cheesy
Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 12:52pm On Oct 21, 2008
oh, i'm sorry. lipsrsealed
Re: Studio43 D Bus Conductor by Baxilexi(m): 12:54pm On Oct 21, 2008
abeg driver wash your side grin make we no crash cheesy
Re: Studio43 D Bus Conductor by tytylayor: 1:16pm On Oct 21, 2008
passenger u don pay? cheesy cheesy
Re: Studio43 D Bus Conductor by Baxilexi(m): 5:24pm On Oct 21, 2008
te le n ko. mo ti sunwo jor, if you no believe hask ya conductor. cheesy
Re: Studio43 D Bus Conductor by tytylayor: 5:28pm On Oct 21, 2008
oya bole oti de busstop e

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (26)

Funny Whatsapp Group / Guess The Profession Of The Poster Above / Racist Old Woman In A Plane

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.