Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,037 members, 7,956,848 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 08:33 PM

Delta Importers Forum (DIF) - Business - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Delta Importers Forum (DIF) (1162 Views)

Forex Curbs: CBN Moves To Ease Importers' Plight / Ideal Alternative For Intending Mini-importers (...the Eye Opener...) / Importers Of Baby Diapers (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Delta Importers Forum (DIF) by Fran6ik: 8:32pm On Aug 15, 2014
Areeeea! I don land via agofure bus naw!
Warri no fit carry last! Boss dem, e be like say we dey dull for dis business o. But anyhw sha make we put head togeda carry our kala burst this business.
Paperboi say na 20M dream. Oshare dem una dey feel me?
Make person neva vex say na d language of our people i use dey yarn so.
Make we talk real matas here about our progress nd difficulties. Watsapp forum dey too for who won join, just drop ur number.
Uduaghan bus don carry me gooooo!
Re: Delta Importers Forum (DIF) by databoy247(m): 8:43pm On Aug 15, 2014
Warri peeps dey run dis mata too? I be think say una nor gbadu the parade oh. Anyways, make una try run am cos e be like say enough kpogri dey d line. Personally, i dey run my own different packaging. Make una carry go.....
Re: Delta Importers Forum (DIF) by Nobody: 8:47pm On Aug 15, 2014
Well done my brothers am also here for your cargo clearing.
Re: Delta Importers Forum (DIF) by Fran6ik: 8:50pm On Aug 15, 2014
Mrcdorv: Well done my brothers am also here for your cargo clearing.
dooh broda,
Re: Delta Importers Forum (DIF) by Fran6ik: 8:52pm On Aug 15, 2014
Any question or difficulty can be tackled. No be for only warri boys o, every Deltans! abi u never here say Okpanam road dey after Jakpa junction? hahahahaha
Re: Delta Importers Forum (DIF) by bizzynix: 2:26pm On Dec 02, 2014
B

1 Like

Re: Delta Importers Forum (DIF) by Fran6ik: 6:01pm On Dec 02, 2014
I GRAB
Re: Delta Importers Forum (DIF) by dimensional(m): 7:04pm On Dec 02, 2014
Guy i hail you for this beta office you don open here, your teeth complete for your mouth you no get hebeke atall, carry on e be like say you dey the town, you know say the H level, alarming tinz na d.i.e. na all the kind small small empowerment guys go take see front for the town. I sure we go learn from you welwel.

Warri See office!!

Definitely God on our side Warri and Delta state shall rise in prosperity. Let Help each other grow
Re: Delta Importers Forum (DIF) by Hkenny: 7:28pm On Dec 02, 2014
Area I hail oooo , I talk say one day area trend must open for nairaland and e rili happen , dis trend go help waffi , delta n nigeria as a whole. Nd I believe say we go join hand dey do group importation as tym goes, my ppl make I land here, I troway salute.
Re: Delta Importers Forum (DIF) by Hkenny: 7:30pm On Dec 02, 2014
Na my own number be this oga frank, 08105683973 for the whatsapp.
Re: Delta Importers Forum (DIF) by csckid(m): 11:29pm On Dec 02, 2014
I hail d houx....abeg na my numba b dix...09021000247
Re: Delta Importers Forum (DIF) by Hkenny: 1:18pm On Dec 05, 2014
Waffi hw far, dis hux don dull ooo wetin dey happen, abeg make una bring d life back.
Re: Delta Importers Forum (DIF) by Nobody: 4:19pm On Dec 05, 2014
Wafarians, so we still get importers here, never knew about it, i import from china and US stores. Una weldone o
Re: Delta Importers Forum (DIF) by izikjon(m): 4:38pm On Dec 05, 2014
grin
Re: Delta Importers Forum (DIF) by izikjon(m): 4:40pm On Dec 05, 2014
Shuuuuuuuuuuuuuuuu!
Osharena......@Fran6ik me no know say u b areaaaa now....

Me sef don land via Agofure de head towards airport road....
1st of all...Una dooooooooh

Unto d matas...mek I arrange my Kala b4 den oga Fran6ik grab my digits: 08123492300
Re: Delta Importers Forum (DIF) by Hkenny: 7:47pm On Dec 05, 2014
Hahaha Waffi una too get mouth , anyway sha we must make am for this import, bcus Baba God don sign am for us.
Re: Delta Importers Forum (DIF) by Greatken007(m): 2:38am On Dec 06, 2014
KPOM KPOM KPOM...WHO DEY HOUSE?
Re: Delta Importers Forum (DIF) by izikjon(m): 11:39am On Dec 06, 2014
Oghene is involved here
Re: Delta Importers Forum (DIF) by izikjon(m): 11:40am On Dec 06, 2014
Greatken007:
KPOM KPOM KPOM...WHO DEY HOUSE?


We full ground remain!
Re: Delta Importers Forum (DIF) by lgboks(m): 1:21pm On Dec 06, 2014
grin wow so warri thread don finally land here o...see men dey binu... na my number be this o 08036491102 abeg add ughelli boy for the group jare make I follow person when know road jare
Re: Delta Importers Forum (DIF) by Eseizik: 5:50pm On Dec 06, 2014
Me slf don land see ma digit:07036966338
Re: Delta Importers Forum (DIF) by Nobody: 9:17am On Dec 08, 2014
Are we all importers, or we are here to learn how to import...because everyone seems to be takin a sit
Re: Delta Importers Forum (DIF) by Nobody: 9:32am On Dec 08, 2014
I beg if u be importer, indicate and tell us where u dey import from...but if u enta dis class to learn abeg ask questions
Re: Delta Importers Forum (DIF) by holajeedayy: 1:16am On Mar 25, 2015
i like dis classs ...my numba na 07030842589

(1) (Reply)

Tiens Storms Sango Ota(ogun State) With Cars And Yatch Awards / Exposed: True Reasons Why We Registered Our Mobile Numbers! / Skye Bank To Acquire Mainstreet Bank (former Afribank)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.