Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,645 members, 7,958,955 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 08:10 AM |
Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / I Need Your Advice (450 Views)
Please Nairalanders I Need Your Advice In Choosing Phone To Buy Y / Data Resellers I Need Your Advice / Which Phone Should I Buy I Need Your Advice (2) (3) (4)
(1) (Reply)
I Need Your Advice by dotwillis(m): 10:56pm On Aug 15, 2014 |
I just need ur advise...My Blackberry don chop my money tire,na him I come vex yestaday sellam, come take some money buy China phone! Now am in bigger trouble!!!1. E go full after 3 minutes of charging.2. The phone get TV, Touch screen,Nail cutter, Fire lighter etc.3. I fit write Text message with a toothpick sef.4. The spelling get mistakes e.g NokLa, blackderry, i-pon, samswagetc.5. When aeroplane pass e go record"One missed Call".6. When a big car horn; e go show"Charger connected"7. When Chinese man pass e go show: "One Bluetooth device found"8. When fine lady waka pass, e go show "WiFi On"9. When ugly lady waka pass, e go show, "Virus detected"Abeg I wan sell am! Who wan buy ooooooo?Even as I dey find buyer, e dey show me for screen say "No contact found". |
Re: I Need Your Advice by Nobody: 6:55pm On Aug 16, 2014 |
Lol, u nor well I swear. Manage the phone. |
(1) (Reply)
Swap Or If U Like To But Tecno P5 / Iphone 6 And Iwatch Live Event Coverage / Samsung Tab2 For Sale
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |