Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,396 members, 7,819,411 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 03:54 PM

Conversations Between AIDS & EBOLA - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Conversations Between AIDS & EBOLA (646 Views)

Conversations Between Akpors And Helen Paul His Lover | LWKMD For Here / Conversations Between A Teacher And His Students (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Conversations Between AIDS & EBOLA by Rawar: 8:31am On Aug 21, 2014
Conversation between AIDS &
EBOLA:

AIDS: na who be dis too?

EBOLA: bro na me oooo, ur sis! i don
show

AIDS: Which kind bad market b dis na, watin carry u come

EBOLA: Hmmmm bros why u dey yarn
like dis na, ur reign never do u? Abi na
only u dey dis world. I even hear say †hεm dn find cure fr you.

AIDS: So who give u transport come
Naija?

EBOLA: Bros na one man from
Liberia ooo. Him say make i
accompany am come Nigeria. As we
reach na him i carry leg leave am ooo.

AIDS: so hw u want operate here?

EBOLA: I go follow all d state wey get d
same
alphabet wit my name... Na
for dos state i go operate.

AIDS: name the states for me

EBOLA: Ebonyi, Edo, Enugu, Bayelsa,
Bauchi, Benue, Borno, Oyo, Ondo,
Lagos, Abia, Adamawa,Akwa ibom, Anambra.

AIDS: u b baddo, so out of 36 states
u take only 15?........ Sis u tyt,,,, me
self i want upgrade...... Na through
air i want carry d enter pple.

EBOLA: bro i bin here say boko haram dey
worry
for north? E b like i
no go reach der ooo. I no wan die

AIDS: Market no dey move der again
ooo...

lol......Just for fun

#Stay‬ safe,

EBOLA
is real...

Good Morning
From www.africapple..com

(1) (Reply)

11 Facts You Must Know (must Read) / Toothbrush Very Important........ / What Do We Call This?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.