Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,595 members, 7,809,156 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 01:48 AM

Joke Of The Day-see What Ebola Have Cause. - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Joke Of The Day-see What Ebola Have Cause. (1127 Views)

Photo Of The Day - See What Happens When You Ask A Bornagain Girl For Bleep CHAT / Lol!see What Ebola Have Caused Somebody To Do,chai Diaris God O(a Must See) / See A Guy Who Doesn't Know What EBOLA Is.. See Chat Screenshots. Funny! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Joke Of The Day-see What Ebola Have Cause. by Nobody: 11:00pm On Aug 28, 2014
This was shared on my timeline today so I thought I should to NL's

POLICE: HEY mr man park the
car there....PARK I SAY PARK
DRIVER: OFFICER GUD Morning SIR,
POLICE: what is gud about the Morning?
DRIVER: officer abbeg i no well......
POLICE: u are stupid, how that one take concern me....
DRIVER: OGA, u no the pity person ni.
POLICE: no waste my time let me have ur particular.
DRIVER: OGa as the tin dey disturb me well, well I leave my particular for house.
POLICE: Wetin be dat wey dey
disturb u wey go make u leave ur particular for house? Park well
DRIVER: OGA, E BE LIKE LIKE
LIKE LIKE SAY NA E' E' BO

POLICE: EBO WHAT? WAIT WAIT
WAIT. NO COMPLETE AM MAKE E NO BE
WETIN I DE TINK OOOOOO....,CARRY AM GO THE NEXT CHECK POINT AND
COMPLETE THE REMAINING 2 LETTER WORDS THERE

DRIVER: officer manage this
five thousand naira abbeg no vex
POLICE.: AH ,I AM A GUD
SAMARITAN U STILL DEY
HERE? GOG GO GO GO GO
DRIVER: MOVEEEEEEEEEEEEE
POLICE:YEYE, THANKGOD SAY U NO GIVE ME THE LA,
NA THAT ONE DEY KILL PEOPLE!!! grin grin grin grin

(1) (Reply)

Nairalanders!! Lets Play...join The 'they Try To' Game (its Fun) / New Zealand Woman Lost In Forest Drinks Own Breast Milk To Survive / [PHOTO] Which Of The Nigerian Bank Is This?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.