Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,179 members, 7,957,403 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 12:08 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Sooooooo Many Funny Pictures (134761 Views)
Another Funny Pictures Thread To Spice Up Your Night! / Funny Pictures / Sooo Many Funny Pics (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (15) (Reply) (Go Down)
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Kunbee: 10:18pm On Apr 05, 2010 |
^^Where is your husband |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by benedictac(f): 10:25am On Apr 06, 2010 |
in Iraq |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Abygul(f): 1:36pm On Apr 06, 2010 |
luizworld:thinks dis is @least beha dan recent 1ce |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by sylve11: 3:23pm On Apr 06, 2010 |
ababy, how levels? |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Abygul(f): 3:25pm On Apr 06, 2010 |
can see u cool me sef dey kampe |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Kunbee: 11:26pm On Apr 06, 2010 |
I am fine also |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 8:54am On Apr 07, 2010 |
With that doctor's report, who tell u sey u fine? Mtchew |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Abygul(f): 10:04am On Apr 07, 2010 |
Studio CFR:hey studio wats up.hw was ur nite |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 10:59am On Apr 07, 2010 |
Fine and yours? |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Kunbee: 12:06am On Apr 08, 2010 |
Studio CFR:Dunce |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Abygul(f): 9:18am On Apr 08, 2010 |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 10:51am On Apr 08, 2010 |
Lol, *beats chest* |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Abygul(f): 10:54am On Apr 08, 2010 |
ok ooooooooooo. |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 11:26am On Apr 08, 2010 |
Like u woke up with butterflies in your tommy this morning abi? |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Abygul(f): 11:42am On Apr 08, 2010 |
Studio CFR:hummm |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 11:55am On Apr 08, 2010 |
Speechless? Abi kilon jebe? |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Abygul(f): 12:08pm On Apr 08, 2010 |
speehless ke abi oro e ti d ka fi senu ka dake. |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 12:15pm On Apr 08, 2010 |
I have problem writting yoruba sometimes understand please. *adjusts sleeve* |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 3:03pm On Apr 08, 2010 |
Studio CFR: Hurry up and come and do my dishes jere |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 9:05pm On Apr 08, 2010 |
U are crazy. *rubs cheek* |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Abygul(f): 9:22pm On Apr 08, 2010 |
Na wa na evrybody dey craze dis evenin lol |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 9:27pm On Apr 08, 2010 |
Studio CFR: The slap enter abi? You wan make I give you another one? |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Abygul(f): 9:42pm On Apr 08, 2010 |
U see ur lyf? Na gul dey slap u so.meanwhile dat ur fat cheek way b lyk place way dem dey hyd human bein balls put. |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 9:44pm On Apr 08, 2010 |
Abygul: When was the last time you saw Studio? Im cheeks no fat at all oh. . . |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Abygul(f): 9:54pm On Apr 08, 2010 |
tanimz:am sure u neva sabi am b4 hin go to jail because of attempt to touchry.u need to see him den.was just referin to his old daz.he knws wat am tolkin abt na |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 10:02pm On Apr 08, 2010 |
Abygul: Studio go jail? Wonders shall never end!! No wonder dem ban am, ex- convict BTW, you talk say dem jail am for touchry, e touch the person, or e try touch person? |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 10:12pm On Apr 08, 2010 |
smiles, *Rub Hands* me? an ex-convict? olorun maje. walahi abygul and tarnims, i will deal with the two of you, i promise |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Abygul(f): 10:13pm On Apr 08, 2010 |
He touch jor.to give u xample dat na y after comin back e rushed his wife in2 evry yr dlivery of babies now dey av 32 babies.doe his father gave him a gud fortune o.alowonle ni won sooo. |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Abygul(f): 10:16pm On Apr 08, 2010 |
Studio CFR:u wnt keep quite now i promise no b nija dem go jail u dis tym na pakistan dem go carrry u go.or u won touch me too ko possible |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by StudioCFR(m): 10:18pm On Apr 08, 2010 |
cheap blackmail |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by tanimz(f): 10:22pm On Apr 08, 2010 |
Abygul: *Drags apoti* Tell me something!! @Studio, you cant do nada!! |
Re: Sooooooo Many Funny Pictures by Abygul(f): 10:25pm On Apr 08, 2010 |
Ogberon go slp jor .gudnite studio com to tink of it na gate man job u dey do way b say @ tymz u still dey on NL 4 12pm,or na cybercafe u dey work.tell me oooo.oya no vex loto ko losun gudnite buddy |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (15) (Reply)
HALL OF FUNNY PICS / Yab! Yab!! Yab!!! Childhood Yabbing / Another Funny Pictures Thread To Spice Up Your Night!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |