Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,768 members, 7,851,624 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 01:42 AM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (436) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3575536 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (433) (434) (435) (436) (437) (438) (439) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 7:35pm On Feb 28, 2015
babatawa:


I nur form impartial judge

ain't supporting anybody

that "maybe he likes you" was bad i guess so no vex

you knw wetin nur mind the boy abeg

na all those late night igbo wey him dey take dey cause am



cheesy cheesy My God will punish u this boy! grin

How Kaduna na? Dem Boko boys never show?




Another Land acquired by Mr doublezero7!

Dedicated to Inkyillusion! You can be annoying tho!
Re: Nysc 2015 Batch A by Inkyillusion(m): 7:35pm On Feb 28, 2015
babatawa:


I nur form impartial judge

ain't supporting anybody

that "maybe he likes you" was bad i guess so no vex

you knw wetin nur mind the boy abeg

na all those late night igbo wey him dey take dey cause am

nothing do you baba.
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:35pm On Feb 28, 2015
doublezero7:


Mr man, are you okay at all? What's ur business with whatever my motive was! If you don't have anything to say, don't ever quote me! Mtchew!

Once again, welcome sister Ruth!
dats my man. Je ko mor
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:36pm On Feb 28, 2015
doublezero7:



Nah nah nah nah!!! Babatawa is my blooda and is definitely not an amugbo! Na just small craze hin get! cheesy grin

yess bruh! tell em o
I'm a freakin saint grin
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:37pm On Feb 28, 2015
xray2:


Na for yankari game Reserve you school?


If dem start beat you aswear nobody go help u beg
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 7:37pm On Feb 28, 2015
babatawa:


oma baje o


Make we see wether Owliver and erisegun nur go blend u for #A15Party

They should only blend me with these soft ladies I'm seeing on here
Re: Nysc 2015 Batch A by jboyyy(m): 7:39pm On Feb 28, 2015
Owliver:
Welcome brother. smiley happy sunday
Thanks my bro
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:39pm On Feb 28, 2015
mzjaney:
Nerd u nor Good ooo cheesy

Loooolz* wat i do pls?
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 7:40pm On Feb 28, 2015
Inkyillusion:
if you use subtle mockery on anyone again, especially a new face on the thread, I'd call you out on it. If you wan use head scatter wall, go right ahead.
guy take am easy na
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 7:41pm On Feb 28, 2015
babatawa:



If dem start beat you aswear nobody go help u beg

Forget, I get blackbelt for taekwondo
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:41pm On Feb 28, 2015
doublezero7:



cheesy cheesy My God will punish u this boy! grin

How Kaduna na? Dem Boko boys never show?




Another Land acquired by Mr doublezero7!

Dedicated to Inkyillusion! You can be annoying tho!

Dude! shey boko boyz madt to enter kaduna ni

the fact say i dey here alone dey fear dem

awon boko boiz gan Woju mehn
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:41pm On Feb 28, 2015
Inkyillusion:
nothing do you baba.

Na u correct pass!
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 7:43pm On Feb 28, 2015
olayinmol:


@Sodiqyinka pls can you help me confirm that of U.I

08062627359 for d group watsapp add mi up
Greatest Uites! U.I submitted for old graduates. New graduates will go with batch B.
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:43pm On Feb 28, 2015
Inkyillusion:
lol. I don quarrel here before? You never see quarrel jor.

Bro calm down oo..its all love here!
u be warri boy ba...quarrel na normal tin..e dey blood..lol
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:44pm On Feb 28, 2015
xray2:


They should only blend me with these soft ladies I'm seeing on here

omo jati jati

Na wetin you go learn for UK be dat che?
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 7:45pm On Feb 28, 2015
sadMissing my e-boo ijecks
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:45pm On Feb 28, 2015
Inkyillusion:
if you use subtle mockery on anyone again, especially a new face on the thread, I'd call you out on it. If you wan use head scatter wall, go right ahead.
guy wich1 b ur own sef. Go siddon jare
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:45pm On Feb 28, 2015
xray2:


Forget, I get blackbelt for taekwondo


okay!

make i screenshot the post

make e nur b like say ah nur tell u
Re: Nysc 2015 Batch A by Inkyillusion(m): 7:46pm On Feb 28, 2015
Nakarey:


Bro calm down oo..its all love here!
u be warri boy ba...quarrel na normal tin..e dey blood..lol
lol. I no be warri boy o.
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:46pm On Feb 28, 2015
xray2:
sadMissing my e-boo ijecks

Already? undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by Inkyillusion(m): 7:47pm On Feb 28, 2015
erisegun:
guy wich1 b ur own sef. Go siddon jare
ok.
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:47pm On Feb 28, 2015
vparle:
Please do anybody heard about the online registration ending wednesday next week.
e b lyk say na PM newspaper u dy read abi?
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:48pm On Feb 28, 2015
Inkyillusion:
ok.

Abeg nur mind This one too

Na cassava dey him brain
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:49pm On Feb 28, 2015
xray2:


Baba, na my popman oh.. E no want make amugbos like you blend me.
really? Adonbilivit
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 7:49pm On Feb 28, 2015
babatawa:


omo jati jati

Na wetin you go learn for UK be dat che?

Bros, atleast I no learn hows to smoke weed
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:52pm On Feb 28, 2015
xray2:


Bros, atleast I no learn hows to smoke weed

So weed now na bad thin?

na pipo like una nur go gree gov't legalise this thin

buh na lie, I'm starting a civil rights group soon

weed must be sold at every traffic jam like gala
Re: Nysc 2015 Batch A by hilsocial(m): 7:54pm On Feb 28, 2015
erisegun:
*drops juju on d land* if dem born u well,near my land wey dy pg422


hahahah. Carry ur land go camp o.
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 7:54pm On Feb 28, 2015
Hey durling mzjaney. I see you've been observing this thread for a while... Can I be your perfect gentleman? cool
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:55pm On Feb 28, 2015
xray2:
Hey durling mzjaney. I see you've been observing this thread for a while... Can I be your perfect gentleman? cool


Ofeku niyen

her boo nur dey laff o
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:56pm On Feb 28, 2015
xray2:


They should only blend me with these soft ladies I'm seeing on here
smh* be like you like woman.
Re: Nysc 2015 Batch A by mzjaney(f): 7:56pm On Feb 28, 2015
sodiqyinka:
Greatest Uites! U.I submitted for old graduates. New graduates will go with batch B.
pls check ur mail sir. Thank u.
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:56pm On Feb 28, 2015
babatawa:


Abeg nur mind This one too

Na cassava dey him brain
u well so?

(1) (2) (3) ... (433) (434) (435) (436) (437) (438) (439) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.