Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,455 members, 7,954,786 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 09:18 AM

Phone Convensation - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Phone Convensation (825 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply)

Phone Convensation by nelsonbrown73: 2:42pm On Sep 18, 2014
Guy 1: Bros, abeg borrow me your phone to call my girlfriend, I no get credit now.
Guy 2: No problem, just dey quick (hands phone to friend)
Guy 1: Thank you guy. (dials girlfriend’s number, makes a quick phone call and then returns happy and excited)
Guy 1: O boy, this your phone na correct phone oh, shebi na bb?
Guy 2: Yes oh, na blackberry smart phone.
Guy 1: Kai, no wonder dem dey call am ‘smart phone’, the phone too know something, you believe say as I type my girlfriend number for your phone come dial am, the thing show the number as ‘My love’, how your phone use know say na my girlfriend I dey call na only God know; chei, this your phone smart no be small!

One word for Guy 1

1 Like

Re: Phone Convensation by akraym(m): 9:07pm On Sep 18, 2014
Keep digging

1 Like

Re: Phone Convensation by Agybabe(f): 9:34pm On Sep 18, 2014
Smart f00ll

(1) (Reply)

Funny Things We Did While... / Funny Akpos / Hilarious Pic What State Is This Guy From

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.