Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,699 members, 7,820,443 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 02:55 PM

Check Out Your Name - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Check Out Your Name (989 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Check Out Your Name by herinolah(m): 3:21pm On Oct 11, 2014
Any body wey tall dem dey call am tola
Anybody wey short dem dey call am shola
Any body wey fat dem dey call am fatimah
Anybody wey thin dem dey call am tina
Anybody wey get bow leg dem dey call am bola
Anybody wey get k leg dem dey call am kola
Don't spoil d fun add yours
Re: Check Out Your Name by falcon01: 3:49pm On Oct 11, 2014
you wey no get work unko wetin dem suppose call you?

1 Like

Re: Check Out Your Name by money121(m): 4:19pm On Oct 11, 2014
falcon01:
you wey no get work unko wetin dem suppose call you?
\
oniranu grin grin
Re: Check Out Your Name by donlyricz(m): 4:41pm On Oct 11, 2014
herinolah:
Any body wey tall dem dey call am tola
Anybody wey short dem dey call am shola
Any body wey fat dem dey call am fatimah
Anybody wey thin dem dey call am tina
Anybody wey get bow leg dem dey call am bola
Anybody wey get k leg dem dey call am kola
Don't spoil d fun add yours
if you fat dem go call u enoila badmus
Re: Check Out Your Name by jhuliahna65: 5:53pm On Oct 12, 2014
falcon01:
you wey no get work unko wetin dem suppose call you?
waka waka (jobless fellow)
Re: Check Out Your Name by herinolah(m): 7:15pm On Oct 12, 2014
money121:
\
oniranu grin grin
No rhyme
Re: Check Out Your Name by herinolah(m): 7:15pm On Oct 12, 2014
jhuliahna65:
waka waka (jobless fellow)
No rhyme too
Re: Check Out Your Name by cutieepearl(f): 10:46pm On Oct 12, 2014
money121:
\
oniranu grin grin
seems so grin

(1) (Reply)

These Jokes Are Not For The Faint Hearts / Photo: Meet Davido’s Super Sexy, Ghanaian Ex-girlfriend, Nish Kards / I Woke Up And Saw This

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.