Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,921 members, 7,952,705 topics. Date: Wednesday, 18 September 2024 at 09:50 PM

Keshi Say Some Pipo Fit Sell Naija For 2 Kobo. Oya Read Am... - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Keshi Say Some Pipo Fit Sell Naija For 2 Kobo. Oya Read Am... (424 Views)

An Open Letter To Stephen Keshi / Keshi Draws Vs Kano Pillars / We Say Some Are Old Legs And Some Are New Leg So Can Do It Better (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Keshi Say Some Pipo Fit Sell Naija For 2 Kobo. Oya Read Am... by ogakpatakpata1(m): 8:56am On Oct 14, 2014
Super Eagles coach,Stephen Keshi, dey para siriosly as he don challenge NFF to sack am if dem like.
He say if dem sackam today today,im go get anoda job one time bicos im na profeshona coach.
He say some pipo dey gang up against am make im for fail.
He say he no go mention dia names but dem know dia sef.
He say na big shame say some pipo no want make naija qualifai for di Africa nations cup but...http://ogakpatakpata..com/2014/10/stephen-keshi-don-challenge-nff-to-sack.html

(1) (Reply)

Flow Station Production And Process Control Practicals / Suarez Scored His First Uruguay Goals Since His Biting Suspension / What's Your Best Brand Of Soccer

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.