Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,389 members, 7,954,567 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 10:38 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Made In Nigeria English (428 Views)
Ghana English Vs Nigeria English / Some Made In Nigeria English / Top Hilarious Differences Between Nigeria English And American English (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Made In Nigeria English by Nobody: 9:41pm On Oct 20, 2014 |
1. If I hear pim 2. You go hear ween 3. I kukuma no get your time 4. 5 don knack 5. Nepa have brought light 6. This bread sweet die 7. Bring all the whole money 8. Na only you waka come? 9. This blood you are sharing. 10. There is god o 11. I dey come o 12. Give me change 13. I dey behind your back |
Re: Made In Nigeria English by obehilicious: 11:46pm On Oct 20, 2014 |
I go enter you o! I dey H Everything just make silili welele Iffa pkons you. No dey yarn that kind sontin Are you from that side? Abeg shift Reduce the volume Knack me 5h abeg Dey your lain o Your head dey shake? Make I pass Everytin bright everytin nice You drink ogogoro? As e dey hot It is not a small sontin o Clear road for the man when sabi! Bell up! I be your mate? Abi you nur dey fear face? Dey tear my white eye make the black one dey rotate. Elo, awayu? |
Re: Made In Nigeria English by nuelzy: 6:22am On Oct 21, 2014 |
i just dont knw if this is supposed to be hilarious or educative..shaa d op stupid small..so i understand |
(1) (Reply)
UNILAG 2014/2015 Supplementary Admission Details / 22-year-old Nigerian Breaks Academic Record At John Hopkins University / Greats Uniosun Students Greats!!!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |