Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,733 members, 7,827,688 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 03:14 PM

America No Pass Naija Jooor - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / America No Pass Naija Jooor (745 Views)

Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... / Just For Fun Hilarious Joke Of The Day: America No Pass Naija Joor / America No Pass Naija Joor!!! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

America No Pass Naija Jooor by Nobody: 3:06pm On Nov 02, 2014
Everything
they get we get am too;
They get Mohammed Alli, we get
Bash Alli.
They get T. pain, we get T.maya.
They get T.I, we get M.I.
They get 2-pac, we get 2-face.
They get Beyonce, we get Tiwa savage.
They get Lil wayne, We get Terry G.
They get Timberland, We get DON
JAZZY!
They get wiz khalifa, we get wiz kid.
They get Hollywood,we get nollywood
They get Silicon valley, we get
Computer
village.
They get Mac Donnalds, we get Mr.
Biggs.
They get Las Vegas, we get Lasgidi.
They get Miami Beach, we get Lekki
Beach.
They get Al Paccino, we get Peter
Edochie.
They get Pirate of d Caribbean, we
get
Pirate of Aba.
They get beauty and the beast we get
Bianca
and Ojukwu,
They get Mr Bean, we get Mr Ibu,
They get American Lotto, we get Baba
Ijebu.
They fear Al Qaeda, we fear Boko
Haram
abi na lieeeeee??If na true oya like

2 Likes

Re: America No Pass Naija Jooor by seankafor(m): 3:28pm On Nov 02, 2014
they get statue of liberty we get?
Re: America No Pass Naija Jooor by Nobody: 3:39pm On Nov 02, 2014
seankafor:
they get statue of liberty we get?
we get statue of corruption
Re: America No Pass Naija Jooor by Edwinmason(m): 4:20pm On Nov 02, 2014
Them get NASA we getWAN{witches association of nigeria}
Re: America No Pass Naija Jooor by HenCq15: 8:45pm On Nov 02, 2014
.

(1) (Reply)

Abeg Which Book Should I Buy? / Photo Of The Day... / Caption This Pic!!!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.