Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,419 members, 7,815,942 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 09:40 PM

Is Chelsea Jersey Aba Made? Oya See Wetin Happen To Diego Costa Jersey - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Is Chelsea Jersey Aba Made? Oya See Wetin Happen To Diego Costa Jersey (1262 Views)

Emenike Rocks New WestHam Jersey (pic) / Why Keeping John Obi Mikel Is Chelsea’s Best Transfer Move So Far This Summer / Help!!! Pls Is The New Chelsea Jersey Now In Lagos (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Is Chelsea Jersey Aba Made? Oya See Wetin Happen To Diego Costa Jersey by AKPOSbaba: 10:10pm On Nov 08, 2014
Football as dem talk am na contact sport, dat is to say bodi must jam bodi.
During di match bitwin Liverpool and Chelsea dis afternoon, no be small tin.
Chelsea( A.K.A Shekpe football club)win di match by 2 goals to 1,but no be small tug of war bitwin Skrtel and Diego Costa and for inside one of dis bodi war, Costa jersey just tear yakata like tissue paper.
Abeg my pipo na who make di jersey?
Na Aba made or na Vietnam made?
or abi na shekpe shacking naim make Adidas do fake ones?
SEE MORE PICTURES FOR HIA.......
http://ogakpatakpata..com/2014/11/dis-chelsea-jersey-though.html

Re: Is Chelsea Jersey Aba Made? Oya See Wetin Happen To Diego Costa Jersey by Rikidony(m): 10:35pm On Nov 08, 2014
grin grin grin NA CONFIRM ABA MADE grin
Re: Is Chelsea Jersey Aba Made? Oya See Wetin Happen To Diego Costa Jersey by JEITO: 10:53pm On Nov 08, 2014
Whether Aba made or chinko, the truth be say: naim we dey take knack clubs for england and europe

Btw, any ABA SHIRT that is worth about N17,000 (£65) must be an expensive one grin grin
Re: Is Chelsea Jersey Aba Made? Oya See Wetin Happen To Diego Costa Jersey by Nobody: 10:13am On Nov 09, 2014
You be okponu @op
Re: Is Chelsea Jersey Aba Made? Oya See Wetin Happen To Diego Costa Jersey by Icon4s(m): 12:22pm On Nov 09, 2014
Bc Chelsea too dey play rough sef angry
Re: Is Chelsea Jersey Aba Made? Oya See Wetin Happen To Diego Costa Jersey by M4gunners: 12:42pm On Nov 09, 2014
Icon4s:
Bc Chelsea too dey play rough sef angry
They got 5 yellow cards mehn na karate dem dey do ni.
Re: Is Chelsea Jersey Aba Made? Oya See Wetin Happen To Diego Costa Jersey by Omero(m): 12:47pm On Nov 09, 2014
Mteewwwwwww! Na 2day jersey d tear, even skin dey tear n blood gush out. make I hear somtin else.

(1) (Reply)

Who is more popular, Footballer or Actor / Europa League - Free Betting Tips - Win Your Bets with Our Tips - Today! / Free National Football Talent Hunt Competition 2016

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.