Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,370 members, 7,836,497 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 08:51 AM

** - Nairaland / General (18) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / ** (50144 Views)

Badass Facts About The Queen That Will Surprise You / Happy Birthday To Me In Advance / Happy Birthday To Natasha,, (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (Reply) (Go Down)

Re: ** by Nobody: 10:48pm On Nov 12, 2014
dre11:


I sure say u dey try the effect of those combination

Because.............

Abi u just wan taste am and not drink am

I wan knock some shots down ni tongue
Re: ** by Jbluv55(m): 10:48pm On Nov 12, 2014
dre11:



Me no sanctions the request because I no bring wheelbarrow to carry person go house this night cheesytongue
Hahahaha cheesycheesygrin. But e be like say na because of you she wan take that combo o grin. Na efrebor be that for you o cheesycheesygrin
Re: ** by Nobody: 10:49pm On Nov 12, 2014
Jbluv55:

Hahahaha cheesycheesygrin. The rice don finish o, make I bring beans or amala for you? cheesycheesygrin
Hey! Infact I don dey go...
Re: ** by BASTERDbanICE: 10:50pm On Nov 12, 2014
KingTom:

Hmmmmmmmmmmm na Iceberylin babe abeg! grin



god ƒoŗbįd....

į bįŋd ęvęŗy şpįŗįţ oƒ ggrin ƒŗom my lįƒę ...



wђozę d bāşţęŗd ţђāţ bāŋŋęd my māįŋ āççoųŋţ angry
Re: ** by Jbluv55(m): 10:50pm On Nov 12, 2014
nickz:
o boy!

make i smoke this thread down!!!grin
cheesycheesygrin
Re: ** by Nobody: 10:51pm On Nov 12, 2014
dre11:




After u Don eat that plate of rice finish

cheesy
U wan take style like food oooo
See eh...that rice no sweet at all...Jbluv give me food wey don spoil, lol
Re: ** by Nobody: 10:52pm On Nov 12, 2014
Jbluv55:

Hahaha cheesycheesy. E be like say you too gbadun Hennessy o grin

Oya take and enjoy winkgrin

oh, thank you!!
Re: ** by BASTERDbanICE: 10:53pm On Nov 12, 2014
EroticAngelina:
grin this girl ehn. iceberylini wouldn't dare do that.
kingtom grabs ggrin's butt n boobz

āįŋţ şçāŗęd oƒ ŋoţђįŋg ,ţoųçђ wђāţ į lįķę wђęŋ į lįke
Re: ** by Jbluv55(m): 10:54pm On Nov 12, 2014
Valued:

Hey! Infact I don dey go...
Oya take meat make I prepare fresh rice for you na grin

[img]http://eatvidence.files./2012/06/dsc_9047.jpg[/img]
Re: ** by BASTERDbanICE: 10:55pm On Nov 12, 2014
ggrin:
Iceberylin grabs my butt grin cool lipsrsealed
şęę ţђis oŋę dђ ƒoŗm ŋįçķį mįŋāj grin
Re: ** by Jbluv55(m): 10:56pm On Nov 12, 2014
Valued:

See eh...that rice no sweet at all...Jbluv give me food wey don spoil, lol
Haba!!! And you chop am finish? shockedshockedcheesycheesygrin
Re: ** by dre11(m): 10:57pm On Nov 12, 2014
miztola:


I wan knock some shots down ni tongue

Hum
Nah who venue hand bah to carry u Waka go house


Because I no trust this boyz for this parri
Re: ** by Nobody: 10:58pm On Nov 12, 2014
Jbluv55:

Oya take meat make I prepare fresh rice for you na grin

[img]http://eatvidence.files./2012/06/dsc_9047.jpg[/img]
Ehen! fresh meat...be fast with the rice ooo
Re: ** by dre11(m): 10:58pm On Nov 12, 2014
Jbluv55:

Hahahaha cheesycheesygrin. But e be like say na because of you she wan take that combo o grin. Na efrebor be that for you o cheesycheesygrin

If she try am
Nah OYO she dey oooogrin

Wetin be mah own self.. .... Nah only she Waka come
Re: ** by Nobody: 11:00pm On Nov 12, 2014
Jbluv55:

Haba!!! And you chop am finish? shockedshockedcheesycheesygrin
Hahahahahaha...na manage I manage am oo, bring the fresh one naw
Re: ** by dre11(m): 11:00pm On Nov 12, 2014
Valued:

See eh...that rice no sweet at all...Jbluv give me food wey don spoil, lol

Eyah
So what are we gonna do now
Since I Don finish this mah delicious amala and ewedu soup

Abi u will manage this assorted meats wey u see so
Re: ** by gbodimowo(m): 11:01pm On Nov 12, 2014
I promised you I il drive by here well where is my take away harry work has been hectic here
Re: ** by Nobody: 11:02pm On Nov 12, 2014
dre11:


Hum
Nah who venue hand bah to carry u Waka go house


Because I no trust this boyz for this parri
Na u go carry me go house
Re: ** by Andyblaze: 11:03pm On Nov 12, 2014
krall:
Is flawlessS still on NL? undecided
Andyblaze hw market

Dem don ban my goods
Re: ** by haymoney01(m): 11:04pm On Nov 12, 2014
Hapi Birthday FLAWLESS... We out!!!
Re: ** by dre11(m): 11:05pm On Nov 12, 2014
miztola:

Na u go carry me go house

cheesy
Nah mah smoky jalopy I bring come oooo

*I even park am for sloppy side so Nah just to free and jump start be am***///


Shey u fit ride that one with metongue
Re: ** by Nobody: 11:05pm On Nov 12, 2014
dre11:


Eyah
So what are we gonna do now
Since I Don finish this mah delicious amala and ewedu soup

Abi u will manage this assorted meats wey u see so
Oya just bring it like that....
Re: ** by Nobody: 11:08pm On Nov 12, 2014
dre11:


cheesy
Nah mah smoky jalopy I bring come oooo

*I even park am for sloppy side so Nah just to free and jump start be am***///


Shey u fit ride that one with metongue
I no ride o!
Re: ** by Jbluv55(m): 11:10pm On Nov 12, 2014
Valued:

Ehen! fresh meat...be fast with the rice ooo
Oya here you go ma'am grin



So you don't like beans? shockedshockedshocked
Re: ** by Nobody: 11:15pm On Nov 12, 2014
Jbluv55:

Oya here you go ma'am grin



So you don't like beans? shockedshockedshocked
Ehen! Thank you.
Beans? Tufiakwa...
Re: ** by dre11(m): 11:15pm On Nov 12, 2014
Valued:

Oya just bring it like that....

Nah u go come mah side come eat nah

Abi u want me to carry the whole plate pass untop this guys head just because I want to give u the meat



Since u said u won't seat close to metongue
Re: ** by dre11(m): 11:16pm On Nov 12, 2014
miztola:

I no ride o!

Then don't drink oooo
Re: ** by dre11(m): 11:17pm On Nov 12, 2014
Cheriepet I see u


Pls do come to mah table
Am the one waving u from afar off
Re: ** by Jbluv55(m): 11:18pm On Nov 12, 2014
Valued:

Ehen! Thank you.
Beans? Tufiakwa...
Nawa o shockedshockedshocked. Why ladies nor dey too like beans na? grin
Re: ** by Jbluv55(m): 11:19pm On Nov 12, 2014
Chai!!! Nor be small party o grin.

*starts packing plates and bottles to return to the bar grin*
Re: ** by Jbluv55(m): 11:21pm On Nov 12, 2014
dre11:


If she try am
Nah OYO she dey oooogrin

Wetin be mah own self.. .... Nah only she Waka come
Torh! E be like say she don dey drunk already sef grin.
Re: ** by Nobody: 11:23pm On Nov 12, 2014
dre11:


Nah u go come mah side come eat nah

Abi u want me to carry the whole plate pass untop this guys head just because I want to give u the meat



Since u said u won't seat close to metongue
Lol, Dre...you no get sense at all, I know what you're doing...ok, shift for me

(1) (2) (3) ... (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (Reply)

Who Contributes More To The Society: Doctors Or Teachers??? / What Is The Weirdest Thing You Have Done To Survive? / A Crocodile Found In Flooded Parts Of Benue (Picture)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.