Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,087 members, 7,957,070 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 06:23 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December (7446 Views)
Nigerian Prostitute Institute Throw A Hot Get-together Party In Barcelona. / Naija Runs Girls Throwing The Hottest Get-together Party In Barcelona / Do We Have Nairalanders Who Are Real-life Celebs? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by danbrowndmf(m): 12:10am On Nov 18, 2014 |
axortedbabe:use the tissue paper to clean the sperm incase if i mistakenly realease inside you ReplY to Your Signature. |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by axortedbabe(f): 6:13am On Nov 18, 2014 |
danbrowndmf:dan u dey cray,e b lyk say u dey do dat kind thing......miss ya,bn a while.. |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by Airforce1(m): 9:30am On Nov 18, 2014 |
axortedbabe: U even get idea of wetin he dey talk about U must be a spoilt girl |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by nickz(m): 12:58pm On Nov 18, 2014 |
Airforce1:oh cool....have many ghosts in egbeda ....carry on |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by zappyj(m): 4:40pm On Nov 18, 2014 |
Egbeda ke?? Pls use a central place like Yaba, Surulere or ikeja. I never ready to lost. |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by Airforce1(m): 5:16pm On Nov 18, 2014 |
zappyj: Egbeda is about 20 minutes drive to ikeja if the road is free So egbeda to ikeja is close Except you just come lagos |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by tosongolabeaty: 5:38pm On Nov 18, 2014 |
Let us all joing the celebration this december 28th , 2014. @ AKURE CITY HALL ondo state. Time; 12pm(noon)
|
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by fairygeh(f): 5:52pm On Nov 18, 2014 |
Airforce1:Thought you stay in the States,u mean Egbeda States |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by Airforce1(m): 5:53pm On Nov 18, 2014 |
fairygeh: I'm a Nigerian U don't expect me to live abroad forever Yeye girl |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by zappyj(m): 6:22pm On Nov 18, 2014 |
Airforce1: 20minutes drive in ur dream.. did you factor in traffic? I no come o if na Egbeda.. Before you reach there sef party go don finish |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by Airforce1(m): 7:52pm On Nov 18, 2014 |
zappyj: U must be a jjc in lagos Mtchew |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by ChubbyT(f): 10:11pm On Nov 18, 2014 |
fairygeh:lol |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by ChubbyT(f): 10:12pm On Nov 18, 2014 |
Me 4 lyk shw,bt ah no dy lag. |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by Richiy(f): 1:34am On Nov 19, 2014 |
ChubbyT: abi |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by ChubbyT(f): 6:15am On Nov 19, 2014 |
Richiy:yes dear |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by Galads(m): 9:34am On Nov 19, 2014 |
@airforce1 what more do we need to make this successful? We need date, time so plans can commence |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by Eleganza33(f): 9:57am On Nov 19, 2014 |
We r talking abt saving a lyf[djola] nd u r talking of drinking and partying,no offence. Nd talking of lagos alone? Lagosians do dia own ova dia, odas shud do dia own in various places they reside |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by Airforce1(m): 10:04am On Nov 19, 2014 |
Eleganza33: Amarachi |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by killercute16(m): 10:32am On Nov 19, 2014 |
Mrval20:And what if i tell you that all these names you mentioned is just [b]1[/b]person |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by Eleganza33(f): 11:23am On Nov 19, 2014 |
Lolz,sir! Haha Y u they kal my name na Airforce1: |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by Airforce1(m): 11:42am On Nov 19, 2014 |
. Eleganza33: Where be your base? |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by ROZZAYY(f): 11:52am On Nov 19, 2014 |
Am game. 1 Like |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by Eleganza33(f): 12:58pm On Nov 19, 2014 |
Lolz,am currently nwa aba Airforce1: |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by danbrowndmf(m): 1:06pm On Nov 19, 2014 |
axortedbabe:Missed ya to oh,ma email is hvn fault i for don PM u since na.shey u knw wnt make i knw wer u dy for PH abi? deris God oh. |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by egbaguy: 1:51pm On Nov 19, 2014 |
But I dnt trust airforce1.........I dnt wanna be kidnapped |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by Airforce1(m): 2:02pm On Nov 19, 2014 |
Eleganza33: OK Amarachi We go feed your eyes with pictures since u no dey lagos to witness the even live |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by emirateprince: 2:05pm On Nov 19, 2014 |
I smell kidnappers |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by Airforce1(m): 2:07pm On Nov 19, 2014 |
emirateprince: Get your empty self out of here mumu |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by Nobody: 2:15pm On Nov 19, 2014 |
Airforce1:Hmmm |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by emirateprince: 2:19pm On Nov 19, 2014 |
Airforce1: Your plan won't work, pls seun check this guy and his allieds |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by emirateprince: 2:23pm On Nov 19, 2014 |
Airforce1: Repent and accept jesus before u are doomed |
Re: Lets Have Nairalanders Get Together Party Dis December by Eleganza33(f): 2:56pm On Nov 19, 2014 |
Lolz i no gree o Airforce1: |
See The 19 Year Old Girl Claiming She Sold Her Virginity For £1million ( Photos) / Marlians: Nigerians Reacts Over Ladies Naked Pictures Going Viral Online(photos) / Nollywood Veteran Actor Pete Eneh Loses One Leg To Illness
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |