Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,672 members, 7,955,466 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 06:44 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Rap Battles / Rap Battles In Pidgin (7714 Views)
NL Rap Battles Top 10 Netcees Of 2014 / NL Rap Battles chatroom / Nairaland Rap Battles Real Call Out Thread (2) (3) (4)
Rap Battles In Pidgin by Bevy12(f): 6:35pm On Dec 01, 2014 |
Make una drop pidgin rap diss. |
Re: Rap Battles In Pidgin by Bevy12(f): 6:38pm On Dec 01, 2014 |
No lele I cover your head like an elegant gele (local head gear) Am the trumpet you are just a small fere (whistle) I enter the place all dem hater wan mere (run away) I make money with rhymes elo bere (go and ask) ==================== ======== |
Re: Rap Battles In Pidgin by Wrongturn: 7:32pm On Dec 01, 2014 |
Bevy12: My flow go shake u coz MA RAP NA SHAYO/ if u trip enter my room AH NAK AKPAKO/ finger and BANG YA @SSHOLE/ till u carry belle like PAPA AJASCO/ u come NL to CHOP FROM MAGAS/ Ajegunle babe wey dey JUMP OKADA/ who BORN UR PAPA/ agbero man FOR OKALA/ area boys dey F##K UR MAMA/ ur dp na oyinbo BUT UR NYASH BLACK!/ 1 Like |
Re: Rap Battles In Pidgin by gottoboy(m): 7:48pm On Dec 01, 2014 |
Мα book this space! Iffa free αh ᵍᵒ halla |
Re: Rap Battles In Pidgin by Bevy12(f): 8:39pm On Dec 01, 2014 |
Wrongturn:Nobody go fit test me Na me myself dey test me No need to dey beef me Step up your game no need to dey face me Love me or hate me you no go fit stop me I love my flows and my flows are so loving My rhymes they keep coming Like the tears in my enemies eye They never run dry I see the redness in your eye but why your pocket don dry Like water in the desert you are absent I'm the water in the seas, i'm present |
Re: Rap Battles In Pidgin by Wrongturn: 9:11pm On Dec 01, 2014 |
Bevy12:all ur lines na SO SO BLUNDER/ e go better make u NO GO FURTHER/ or u fit mad like ur KOLO BROTHER/ wey dey BORROW TROUSER/ we dey see am for ogoGORO CORNER/ am fly, no oJORO FOR THAT/ feel my SOLO STUNNER/ while Ur type na FOLLOW WAKA/ for street, u be ZOBO HAWKER/ dey form babe for NL but u be HOMO FOR BACK/ even ur mama, i FOLLOW F##K AM/ my lines dey hala like say my FLOW BLOW THUNDER/ but if u flow....na ur TOTO WATER!!!/ 1 Like |
Re: Rap Battles In Pidgin by Limerick: 11:14pm On Dec 01, 2014 |
I Shock. Anyway, throw back sha I dey room, jeje dey watch BLUE FILM ebony, black tit, kai COOL SHÌT Naso I hear heavy sound, hey SHÌT MAN i run go back of chair dey try press my PRICK DOWN naso one lady jus come, knock my DOOR HARD i think say na teddy, nor knw say na landlord wife for my COMPOUND I close eyes, i wan kiss be my INTENTION, naso She gimme slap, con go seize my TELEVISION, the one wey pain me pass na when she threaten me with EVICTION. 4rm there naim I con loose my ENERGY, even my dick self loyal like person wey dey 4 EMBARSSY The next day, i Still balance dey WATCH P.ORN dem no dey use the CONDOM white dicks, black pussiez, omo dem dey phuck wit TOM TOM? Kai I watch am sotey I "oversee" am con think say i dey for LONDON The next knock, i jump up, run inside TOILET, i Swear i clumsy die..but I no die when I 'kick one BUCKET' naso i hear one angelic voice, i 4get all my TORMENTS, Chai i run go outside, tie only TOWEL open door na one girl wey talk say her name na LOVETH, naso loveth enter, siddown 4 my OLD FOAM i send sikira make she go help me buy food 4 iya TOGO Chai, naso the story go, nollywood films con scarce 4 my house, omo, my startimes expire 4months ago. I con put SPARTACUS d.v.d no gree work, i 'raise am up' like LAZARUS b4 u knw it, e begin work, seconds don dey 'count' like ABACUS I fastforward the i.diot reach where dem dey do THE THING, naso sikira enter, u know say dat mumu na PIKIN she no wan go wen i gv am 5naira, I increase am to FIFTEEN chai naso i calculate, ma prick dan stand i don dey sweat like VAPOUR. . . .I loud music to cover the noise of my NEIGHBOURS I jump ontop loveth, con begin dey NAK AM, I be her producer na me dey give the ìdiot SOUNDTRACKshe gv me 'U-Turn' i be like ‘‘ men am LOVING THAT’’ I bin wan change the game, she say ‘‘NO! Give me the D.OGGY STYLE’’ but wait, how dem dey do the D.OGGY STYLE, she say men u is a FUNNY GUY, Shuck ur dick inside my åss up and down, u'l be ROCKING HARD kai I be ''DAM YES" this chic na BAD GIRL I'm all about the àss(Diaz) like Tommy vercetti for GRAND THEFT. Buh wetin spoil show.. see ehn, me dat time be wan ARRANGE the next thing, naso water just pour for MY FACE as i cn open my eyes, i see mumcy dey vex, i check time 4 work, am like ‘‘Not again, men I'M LATE’’ |
Re: Rap Battles In Pidgin by kr0ne(m): 8:53am On Dec 02, 2014 |
Lmao! Bad children |
Re: Rap Battles In Pidgin by Nobody: 12:46pm On Dec 02, 2014 |
Wrongturn:toto pikin... haffa// me see ur lines..na wa/ na does beef you won give me?..soup wen don sour/ you still dey trek jhor..go sell ghala/ cus i go flog you..carry you go meet your papa/ if him talk i go beat am join..just to see him power/ cus eversince he dey claim say him be old soldier/ but wen i give am bomb..he think say na bullet wen been dey gun starter/ no homo am badda/ people dey drive keke..you na okada/ no shoe for your leg.. Bros why na/ you dey form fine boy wit one trouser/ wen you wet last night..from your gbola/ |
Re: Rap Battles In Pidgin by mikeruby(m): 7:01pm On Feb 19, 2023 |
Mad ooooo |
Re: Rap Battles In Pidgin by mikeruby(m): 7:05pm On Feb 19, 2023 |
mad raps.....,keep it up |
(1) (Reply)
* * ~ Damnation Alley - End Of The World : Ibime Vs Coogar ~ * * / ** Brutal Combat VI : Ibime Vs Cooger ** / »WARCRAFT: THE TITANOMACHIA« [Ibime Vs. ThunderStorm]
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |