Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,049 members, 7,956,906 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 10:09 PM

My Yahoo Life - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / My Yahoo Life (4057 Views)

When You Have A Baby With A Yahoo Guy / Photo: Yahoo Boys; When The Baba That Blessed Your Laptop Is Sure! / Copy and Paste Yahoo! Offlines IM in Here. <all The Funnies And Rumours> (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: My Yahoo Life by hemjaylee(m): 1:08pm On Sep 30, 2015
onene3321:
Guy no dey dull cum edo mak we teach u well
lol
Wetin u 1 teach me 4 Edo
Re: My Yahoo Life by hemjaylee(m): 10:29pm On Sep 30, 2015
onene3321:
u sabi westi cum nw mak we put u try if u serious ooooo
tanx bro...i just dey joke ni
Re: My Yahoo Life by hemjaylee(m): 9:17pm On Oct 01, 2015
Guyz plz, Wier can I get D new Etisalat sim that MTN is producing
Re: My Yahoo Life by hemjaylee(m): 10:18pm On Oct 10, 2015
Naija girls too like to dey famz. Even Jummy changed ha facebook name 2 #call_me_Jumia ...Hahan
Re: My Yahoo Life by hemjaylee(m): 10:18pm On Oct 10, 2015
Naija girls too like to dey famz. Even Jummy changed ha facebook name 2 #call_me_Jumia ...Hahan
Re: My Yahoo Life by hemjaylee(m): 6:40pm On Oct 27, 2015
All dis big big companies. If dem knw say dey no go employ pesn y dey go dey talk say mk u cum 4 dier interview. U gettin 2 dah interview nd demma be lyk "sir can u please tell us dah botanical name 4 #Kpomo " ...Hahan
Re: My Yahoo Life by hemjaylee(m): 2:10pm On Nov 14, 2015
All dis babalowo gan sef, u askin dem 4 juju Demma b makin it luk asif u 1 do Engagement.
Me:Baba I 1 dey do Yahoo nd I want mk tinz to de go fast 4 me
Baba: Owk ma son.Op u can provide Ifa's request?
Me: Yes Baba
Baba: owk. U re 2 bring; Yams (42 big tubers), Palm Oil and Vegetable Oil (25 Litres), Kolanut(25pieces), Honey (2bottles), Bitter kola (25pieces), Alligator pepper (42 pieces) Rice(1bag), she goat(2) & Money 4 sacrifice(#50,000). My son datz d small tin Ifa wants 4 yhu 2 Plus ur Yahoo
Me: Baba na yahoo I 1 do, I no 1 do engagement wit Ifa's daughter

1 Like

Re: My Yahoo Life by igho003(m): 4:46pm On Nov 15, 2015
Guy if u really serious cum edo mak we teach u if u serious ooooo. Cum edo mak we pt u tru if u serious ooo
Re: My Yahoo Life by hemjaylee(m): 4:03pm On Nov 16, 2015
igho003:
Guy if u really serious cum edo mak we teach u if u serious ooooo. Cum edo mak we pt u tru if u serious ooo
Am just jokin ni
Re: My Yahoo Life by hemjaylee(m): 9:13pm On Nov 16, 2015
I don't even knw mayb all dis Ibadan girls gan no even get listening ears ni U will be hearin dem shoutin; Half bread is better than Malt...Hahan Malt bawo..

1 Like

Re: My Yahoo Life by jbblues24(m): 6:38pm On May 31, 2019
Immensely sick animation =) sad

(1) (2) (Reply)

BREAKING NEWS!! New President Elect Gen. Muhammadu Buhari Feared Dead!-cnn / Dear God / Words & Opposite

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.