Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,059 members, 7,956,958 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 12:02 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Mehn, Na Die I Dey . Lol (8623 Views)
Mehn!!! See Fashion!! We Still Dey Learn / PHOTO:Omo Mehn, Check Out The 'Swag'! / The Funniest Joke Mehn Am Still Laughing My God....!!! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)
Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 10:04pm On Dec 05, 2008 |
my people make una take am easy with studio. no need for u guyz dey vibrate like NOKIA. i know some people don say words that could cut like a knife, i know some people dey wish me 12ft cuz them see me as a threat. they called me tout instead of Guru, dem sey i be woman wrapper instead of good samaritan unto sey i don help lotsa women realise there dreams , dem say i too dey show myself unto sey i dey ginger my swagger like Lil Wayne , dem talk all sort of things about me to pull me down ontop this game wey we dey so, but i got almighty god by my side wey dey helep me win battles. i nor fit shout. i no fit afford to close my mouth sha. i know wan dey call names, but i know u guyz know una self. i still dey ontop the game, no shaking, Nothing dey happen! |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by Gabry(f): 11:47pm On Dec 05, 2008 |
See how egoistic and lame youve gotten. Yet again you've decided to post an insensible OUT OF TOPIC thread and by right, you should have got banned for this since its a so called " Breaking the Rules". God by your side? Chei! Leave God alone. He is busy with the hunger, the homeless, the poverty, do you think he would want to care about this lameness of yours? Go get a life mehn. . . |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by darequam(m): 12:03am On Dec 06, 2008 |
I'm rich @studio put on ur dancing shoes and let's sing, OYA SOME PEOPLE Dem Won Make u cry some people dem won make u die! WHY? OLORUN MAJE OLORUN MAJE OLORUN MAJE OLORUN MAJE O! Ko ni baje fun E Ko ni baje Ko ni baje, May u liv to see the end of ur enemies. |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by darequam(m): 12:04am On Dec 06, 2008 |
I'm rich @studio put on ur dancing shoes and let's sing, OYA SOME PEOPLE Dem Won Make u cry some people dem won make u die! WHY? OLORUN MAJE OLORUN MAJE OLORUN MAJE OLORUN MAJE O! Ko ni baje fun E Ko ni baje Ko ni baje, May u liv to see the end of ur enemies. |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 12:09pm On Dec 06, 2008 |
darequam: god bless u non-stop. atleast u different from those nokia's wey dey too over vibrate na. i go live to see dem run down. WoW! |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by sholabanke(m): 12:11pm On Dec 06, 2008 |
dem com dey sound like CHINA fone too much noice making no sense abeg nothing do u |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 12:18pm On Dec 06, 2008 |
sholabanke: my main man, nothing do u too. i just dey watch every steps those bad belle's make, very soon thunder go fire dem yansh down completely |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by sholabanke(m): 12:21pm On Dec 06, 2008 |
@studio why dont let us face our jolly jolly life and leave bad belle behind nkan to wu anybody lole fenu won so omo o ran eyan omo ti wo town omo ma ti jeun lo orin won eje kan ma kolo |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 12:31pm On Dec 06, 2008 |
sholabanke: SORRY but I STILL DONT KNOW WHAT U MEAN BY > WHY DONT WE FACE OUR jolly jolly life. sounds gay to me. please next time try to make it short and simple to understand. |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by sholabanke(m): 12:34pm On Dec 06, 2008 |
haha hahaaaaaaa Gay or what did u just say? you are amking me laugh talkin of anything u are doing no matter what people says continue it wit happiness in ur life |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by war1: 12:36pm On Dec 06, 2008 |
studio43: Tat like you, so slowpoke father no fit teach u sense for the no of years when u don live. As far i dey concern u no get sense and that senseless attitude na fro senless parents, so fire down, continue to dey show am. Na because men never ambush u one on one naing dey make u dey happy. Goat no go ever get sense. Foolish daft. I come nairaland for ur sake. darequam: If i start with u, na backy u go take run comort here. Zombie! sholabanke: One single level u no get, ur mugu don over ripe but ur stupid parents no fit pluck am for u, make u dey see mad things interesting. I see say ur parents madness no gree leave u. Frog like u. studio43: una dey Bleep each other yansh naing dey make una no dey see anything when una do wrong, abe u no know? Okpe like u. |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 12:41pm On Dec 06, 2008 |
@war war war, if nor be this ban of a thing wey man dey try avoid, i for don put u were u belong for so long. u know wetin ifit do na SYLVEX1 |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by sholabanke(m): 12:43pm On Dec 06, 2008 |
by there word of there mouth we shall know them Glory be to God |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by romsky: 12:47pm On Dec 06, 2008 |
Omo Iya Banke na wah 4 u big tym Studio since u already said it was a joke y not just put all aside & move 4ward War1 pls let sleeping dogs lie 2 wrongs can never make a ryt |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by Dunddy(m): 12:48pm On Dec 06, 2008 |
what's this thread all about? tot its meant for jokes and not jives. |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by sholabanke(m): 12:50pm On Dec 06, 2008 |
@romade i tot all na joke until all this started his abusing words omo i just dey my own side o cus this place no be battle ground forums |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 12:52pm On Dec 06, 2008 |
the guy na dog na, make hin dey show him, I FIT BARK BUT TOOTHLESS TALENT NA |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by war1: 12:54pm On Dec 06, 2008 |
studio43: who be sylvex1 when u dey call for this matter na? I beg keep that guy outside. na me and u get am. I no know sylvex, i no know u, i no know anybody. For u 2 think like that mean sey ur brain no correct. Goat. sholabanke: fool incarnate, wetin u sabby? studio43: who dey call person dog, polly. |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by romsky: 12:58pm On Dec 06, 2008 |
dundee united welkom on board what next is just to avoid jokes at others expense. Ignoring the yabs doesnt make u a lesser guy since u both already made ur xplanations words av diverse interpretation from various group of people Rememba Nairaland is to UNWIND & not HITTIN BELOW THE BELTS Chei i don become pastor overnyt am i good or what |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 1:04pm On Dec 06, 2008 |
get out, u and who, u think sey i dey your level, ? wetin make u think sey u fit yarb sef? all dis noise wey u dey make here na hin be the yarbs wey u sabi ni? i just nor wan waste my talent over nothing. your madness just dey start from were others stop, and i just hope yaba left doctors go fit handle your own case. see all the yarnings wey u dey unleash for here no remove anything from my body. i just nor wan show myself cuz only an empty vessel makes the loudest noise. good riddance to bad rubbish! |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by sholabanke(m): 1:06pm On Dec 06, 2008 |
@romade please can we start church i will be an usher in charge of the money at least with that we will make an impart in peoples life and porket too |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 1:08pm On Dec 06, 2008 |
the reply i just made, na for that SYLVEX1 wey turn war overnight |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by war1: 1:09pm On Dec 06, 2008 |
studio43: thankgod sey u know sey ur talent na rubbish. Idiot like u. |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by romsky: 1:15pm On Dec 06, 2008 |
omo Iya Banke stop these guys & believe me u will jeun soke & apo 4 sure missing my clumsy & spencer |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 1:18pm On Dec 06, 2008 |
SEE, i never start u don dey run out of words. i nor get your time, everybody here don decide to act friendly but u wan carry matter put ontop your BIG SHAPELESS HEAD. na people like una dey kill themselves over wetin nor concern dem. bizzy body, since na only u sabi vibrate like nokia, make i just relax dey look on till u finally run down silly. mediocre! |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by Dunddy(m): 1:21pm On Dec 06, 2008 |
UNWINDING! -Una be toy? and what is below the belt that cannot be hit? all this wey i dey see so, dem dey tell me say biting na part of fight. @mr usher, as u wan enrich ur [b]PORK[/b]et so, remember say sallah do near oh1 or beta still you can affect TURKets too! |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by darequam(m): 1:24pm On Dec 06, 2008 |
I'm rich @war when i no de beef u why u go call me Zombie? Mind u i'm a Battle Rider. The only reason why i won't engage in one with u is cus i would not like it if u insult my parents like u did to studio. IT MAKEs me mad and i won't do something to deserve it. I don't kno what happened btwn u and studio but don't u think it's time to end it. REASON NOW ! |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by sholabanke(m): 1:30pm On Dec 06, 2008 |
@ romade nothing do u @studio abeg bone levels frienship for life @Darequalm just face what God sent you leave everything for him to judge @ dundee u kno say na sallah so nothing like PORKet let go for TURKEYet happy Ied el , , , , , , . , .please help me out |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 1:32pm On Dec 06, 2008 |
you've spoken well, darequam. make him dey insult my parents well well, me nor fit mess with his parents na, i nor dey for that kind level. and i think i deserve an appology for insultingmy parents sylvex11 a.k.a war1 |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by sholabanke(m): 1:38pm On Dec 06, 2008 |
so na sylvex11 na wa o IRIRI-AYE must hear this |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by darequam(m): 1:45pm On Dec 06, 2008 |
I'm rich @war, studio u guys aint good enough, u aint worth it, but he (GOD) STILL lover u and has a plan 4 u. SQUASH THA BEEF AND THROW IT IN UR PAST. |
Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(m): 1:47pm On Dec 06, 2008 |
im ready to strike out a deal, |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)
The "rumour Has It" Game / Naija Abbreviations / Shark Eats Man At The Bar Beach In Lagos
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 52 |