Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,173 members, 7,957,383 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 11:49 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / 18 Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Makeyou Laugh (1935 Views)
Some Common Nigerian Pidgin Proverbs / Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... / Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too (2) (3) (4)
18 Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Makeyou Laugh by MostSoughtAfte(f): 12:12pm On Jan 14, 2015 |
1.Man wey naked no dey put hand for pocket loose translation:Youcan't do somethings if there are no certain conditions. 2.Chicken wey run way from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup loose translation:YouCan't Run Away From Your Destiny 3.Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap. loose translation:Keep calm! Nothing last forever 4.Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef loose translation:Just be patient. Let the game come to you. Don't rush! 5.Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent loose translation:Howyou start doesn't matter,what matters is how you finish. 6.Wetin concern agbero with twitter handle,or malu/ cow with face cap? loose translation:Mind your business. 7.If life dey show you pepper,my guy make pepper soup from am loose translation:Make something good out of a bad experience 8.I get am before Nor be property loose translation: stop living in the past and start living in the present. 9.If person too tey for party e go follow dem wash plate loose translation: Dn't outstay your welcome 10.Rolling stone,ofcourse na person push am now! loose translation:There is always a reason for something 11.Craze no hard to form,na the trekking be wahala loose translation:Easier said than done 12.No matter how hot your tempa be,e no fit boil beans. loose translation:Calm down,your temper won't solve the problem 13.Every mallam with em own kettle,every aboki with em own radio. loose translation:Every man for himself 14.You no need cutlery to chop slap loose translation:Youdon't need my translation to understand this,lol 15.Okpolo eye no be open eye loose translation: Having Big eyes doesn't make you civilised,lol 16.Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus....loose translation:Give everyone what they deserve. 17.Bring suya, bring suya,.......na cow body dey suffer am. loose translation:Every action has a consequence 18.E go better na e go better,na im make ibo man still dey Kano loose translation:When there is hope,there is Life 4 Likes 1 Share |
Re: 18 Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Makeyou Laugh by RedArrow: 12:13pm On Jan 14, 2015 |
; ; |
Re: 18 Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Makeyou Laugh by SirHouloo(m): 12:20pm On Jan 14, 2015 |
You get mouth. 1 Like |
Re: 18 Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Makeyou Laugh by Nobody: 8:26pm On Jul 05, 2017 |
No be small thing |
Re: 18 Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Makeyou Laugh by highbeetohbadt: 10:14am On Jul 06, 2017 |
My people remember say yankee passport no be baba blue, e no dy cure frog voice |
Re: 18 Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Makeyou Laugh by Nobody: 10:43am On Jul 07, 2017 |
old write up, buh thanks for refreshing us with it....
Lets be creative pls |
(1) (Reply)
Funniest Photo That Will Make Your Day [photo] / Hilarious Photo Of The Day!!! Almost Everybody Do This / Two Thinz Involve ...who Would U Call:a Gun Is Pointed At Your Head.click 4 More
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |