Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,093 members, 7,818,277 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 11:44 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1370) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4003622 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1367) (1368) (1369) (1370) (1371) (1372) (1373) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:12am On Aug 28, 2015
haywire1:


100% natural no additives, no sweetener, no preservative, no bromate,nontoxic to d stomach, highly toxic to d brain,lungs,kidney and heart grin grin grin

Oya paste ur address

#

Send to EL DOLA.....





*the kind tension wey deymy body no gree me celebrate GOALS. Sef......
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:12am On Aug 28, 2015
Physika:


Hahahahaha.. Make ah laff smal abeg.

Dem nor dey kee person put o oga mi
Ah nor fit, na im b say ah no fit.. Shikena

If anyone here b NYSC agent, abeg signify make ah PM u ma full details.
Sheyb u b wan catch winch ni tongue tongue

#B.O.B

I'm here, what's d problem sir?

#

The guy above me always block my goal so na u dey send abi angry angry angry

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:14am On Aug 28, 2015
elmisti:



Lol, n KWASU I dey rep oooooo, buh I go like to contribute to devlpmnt of less developed

What is kwasu? Na university too?? undecided undecided undecided


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:15am On Aug 28, 2015
haywire1:

What is kwasu? Na university too?? undecided undecided undecided

#
No na asylum, for kwara state...........see. Ur mouth
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:19am On Aug 28, 2015
haywire1:


I'm here, what's d problem sir?

#

The guy above me always block my goal so na u dey send abi angry angry angry

#

U go chop beans?

grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:20am On Aug 28, 2015
elmisti:


No na asylum, for kwara state...........see. Ur mouth

Na waaa oooo, u said u no rep ABU say na KWASU u rep, egbami keèee sey ABU no con beta ur KWASU ni.. by d way sey dey don approve ur dept sha grin grin grin

Mr fry pan calling kettle black kikikikikkakakakkokokoo

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 9:20am On Aug 28, 2015
elmisti:


Kwakwakwakwa.........U beta no piss that portal off....u knw say d tin na civil servant...make she no go keep ur name wen ur skul finally upload
She dey craze ni? Abi her name na autobot
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 9:21am On Aug 28, 2015
UPDATE on schools that has uploaded names of PCM !


AAUA
ABSU
ABIA POLY
AUCHI POLY
BUK
CARITAS
DELSU
EBSU
FUPRE
FUTMINNA
FUNAAB
FEDPOLY EDE
FEDPOLY ADO
FEDPOFFA
FEDPOLYNEKEDE
IBADAN POLY
IMO POLY
IMSU
IMT
KWARA POLY
KOGI STATE UNI
LAGOS POLY
LASU
LAUTECH
LEAD CITY IBADAN
MICHAEL OKPARA UNI
MOUAU
OAU
OGUN STATE INSTITUTE OF TECH IGBESA
OOU
SALEM University Lokoja,
UI
UNIBEN
UNILORIN
UNIMAID
UNIOSUN
UNIPORT
UNIUYO
UNIZIK
YABATECH
check ur name and confirm!
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:22am On Aug 28, 2015
Physika:


U go chop beans?

grin grin

U neva stop this ur beans until beans germinate inside ur stomach abi grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:22am On Aug 28, 2015
haywire1:


Na waaa oooo, u said u no rep ABU say na KWASU u rep, egbami keèee sey ABU no con beta ur KWASU ni.. by d way sey dey don approve ur dept sha grin grin grin

Mr fry pan calling kettle black kikikikikkakakakkokokoo

#

Ehehehehehehehehehhhheee.....I no get ur tym....make I go resume ultimate search for nysc portal........oy go wear ur boot mke we find our names go
Re: NYSC 2015 Batch B House by dolafunmi(f): 9:23am On Aug 28, 2015
elmisti:

Send to EL DOLA.....




*the kind tension wey deymy body no gree me celebrate GOALS. Sef......
looool... I celebrate you.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:25am On Aug 28, 2015
Xcozee:
UPDATE on schools that has up loaded names of PCM !


AAUA
ABSU
ABIA POLY
AUCHI POLY
BUK
CARITAS
DELSU
EBSU
FUPRE
FUTMINNA
FUNAAB
FEDPOLY EDE
FEDPOLY ADO
FEDPOFFA
FEDPOLYNEKEDE
IBADAN POLY
IMO POLY
IMSU
IMT
KWARA POLY
KOGI STATE UNI
LAGOS POLY
LASU
LAUTECH
LEAD CITY IBADAN
MICHAEL OKPARA UNI
MOUAU
OAU
OGUN STATE INSTITUTE OF TECH IGBESA
OOU
SALEM University Lokoja,
UI
UNIBEN
UNILORIN
UNIMAID
UNIOSUN
UNIPORT
UNIUYO
UNIZIK
YABATECH
check ur name and confirm!

Mr man wey ABU - Almajiri boys university grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:25am On Aug 28, 2015
haywire1:


U neva stop this ur beans until beans germinate inside ur stomach abi grin grin

#

*Askin fr d last tym*
U sure say u nor wan chop?

Goin.. Goin... grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by TruthTella(m): 9:26am On Aug 28, 2015
Xcozee:

just believe
elmisti:


U ar semi-mobilized, untill u get call up, u cnt know wch stream u fall in
thanks. Can I change the stream I want to go for to stream 2 if I am given 1?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:27am On Aug 28, 2015
haywire1:


Mr man wey ABU - Almajiri boys university grin grin grin

#

Omo mehn.. U dey find troubl o

D kine frenemy u dey make fr ursef ehn lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:28am On Aug 28, 2015
TruthTella:


thanks. Can I change the stream I want to go for to stream 2 if I am given 1?

I don't think that is possible oo, just pray nd hope u get ur desired stream
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:29am On Aug 28, 2015
dolafunmi:
looool... I celebrate you.
Tanx bae, any. Update abt ur skul
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:30am On Aug 28, 2015
Physika:

U go chop beans?
grin grin
Guy, u get ijebu garri?
Re: NYSC 2015 Batch B House by UdemeEfanga: 9:30am On Aug 28, 2015
majidyusuf:
Add UNIUYO to ur list for proper dissemination
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:31am On Aug 28, 2015
haywire1:

Mr man wey ABU - Almajiri boys university grin grin grin
#
LMAO.........
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:32am On Aug 28, 2015
Armynu:

She dey craze ni? Abi her name na autobot

elmisti:

Ehehehehehehehehehhhheee.....I no get ur tym....make I go resume ultimate search for nysc portal........oy go wear ur boot mke we find our names go

Dem bossmen.. Make una nor worry if by monday dem neva upload una info, we go gada hack nysc portal n upload una names fr there grin

Warfi talk say 'all way na way' cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:34am On Aug 28, 2015
elmisti:


Guy, u get ijebu garri?

U sabi d thing cheesy
Ah get garri jebu cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by dolafunmi(f): 9:34am On Aug 28, 2015
elmisti:

Tanx bae, any. Update abt ur skul
UNN surely wont upload early... maybe wednesday.
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:35am On Aug 28, 2015
Physika:




Dem bossmen.. Make una nor worry if by monday dem neva upload una info, we go gada hack nysc portal n upload una names fr there grin

Warfi talk say 'all way na way' cool

By that time, I go don arrange my skul DSA
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:36am On Aug 28, 2015
Physika:




Dem bossmen.. Make una nor worry if by monday dem neva upload una info, we go gada hack nysc portal n upload una names fr there grin

Warfi talk say 'all way na way' cool
I call that "self deployment"
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:37am On Aug 28, 2015
dolafunmi:

UNN surely wont upload early... maybe wednesday.


I cnt help but admire ur calmness,..............almajiri Boys Uni (ABU)....make una com learn from my daurling
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:37am On Aug 28, 2015
Good Morning, for all ladokites (lautech grads) that have issues regarding names nt found, dia is a mistake sumwhere probably ur matric numbers ws givn to sum1 else, omission of letters in surname just find a way to check the skul's master list.
2. Peepx with names on senate doesnt match jamb's record, forward ur complaints to tobhadmus@lautech.edu.ng, i had similar problem bt it has now been solved.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Vizzim: 9:38am On Aug 28, 2015
Una morning strong men and women, abeg I check my name for the portal the details set kampe but my guy check him no find him details. Abeg the guy dey worry crazy wetin b way out.
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:38am On Aug 28, 2015
donxab:

I call that "self deployment"
Nysc don enta gbege wit this our own set.....I can only imgine. Wetin un go do for camp
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:40am On Aug 28, 2015
Vizzim:
Una morning strong men and women, abeg I check my name for the portal the details set kampe but my guy check him no find him details. Abeg the guy dey worry crazy wetin b way out.

*advice1----first run away from that ur paadi awse b4 hin male talk say u dey use her son. Destiny

*advice2---make ur guy sharply go see. Your skul DSA to complain. And mke sure hin name show b4 he leave
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 9:40am On Aug 28, 2015
Physika:




Dem bossmen.. Make una nor worry if by monday dem neva upload una info, we go gada hack nysc portal n upload una names fr there grin

Warfi talk say 'all way na way' cool
Oga ur head dey dere
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:41am On Aug 28, 2015
elmisti:


By that time, I go don arrange my skul DSA

El Dola easy o abeg grin

(1) (2) (3) ... (1367) (1368) (1369) (1370) (1371) (1372) (1373) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.