Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,043 members, 7,818,091 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 07:31 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2843) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4003400 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2840) (2841) (2842) (2843) (2844) (2845) (2846) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:55pm On Oct 13, 2015
Ubah1:


Lol grin i rep my school LANDMARK UNIVERSITY


see, lemme educate you... Bold is used as a verb most times, so u can attach the qualities of a verb to it, no long talks lipsrsealed


And stop claiming i too know here, cheesy


Revise your Use of English before facing such argument next time lipsrsealed lipsrsealed

What is this one saying?? undecided undecided don't u understand d root of our argument undecided undecided .

By d way which one be Landmark uni, I know people like u wey government unis no accept cos of poor utme nd post utme score grin grin una carry money go landmark wey dey accept anybody wit money to spend... No wonder sha shocked shocked shocked

Walahi i'm 100% sure u can't compete with government uni trained graduate, quote me anywhere

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:55pm On Oct 13, 2015
itoski:

lol DAT feeling seeing ur crush falling for a true junky grin

i love dat junky dat way,,infact na d junkiness dey trip me.. alwais high bae
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 1:55pm On Oct 13, 2015
KeriBaby:
She wanted to quote wailing

Wailing wailer asked us to check our dashboard

Okay..

Anything can come up in our dash board because they need to start uploading on the site..
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ubah1(m): 1:56pm On Oct 13, 2015
mobi18:


na im u con dey rap english like say u be prince william son


Lol grin grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:56pm On Oct 13, 2015
goodyboo:


you r so so on point

I love nachural beauty .


That means we r compatible kiss kiss kiss

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:56pm On Oct 13, 2015
KeriBaby:
She wanted to quote wailing

Wailing wailer asked us to check our dashboard
why calling my full name in public? angry

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:57pm On Oct 13, 2015
mobi18:


lol,,dey plenty like dat,buh dis particular lady used to be my friend.. dee mama.. hmmmn grin grin grin grin



So u stat and finish law com leave am dere....abeg who dey born those kind chidren sef?
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:57pm On Oct 13, 2015
Yea but nothing else should come up on mine except call up letter grin
Walspring:


Okay..

Anything can come up in our dash board because they need to start uploading on the site..
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:58pm On Oct 13, 2015
Lol its a sign of respect grin
wailing:

why calling my full name in public? angry

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:58pm On Oct 13, 2015
haywire1:


What is this one saying?? undecided undecided don't u understand d root of our argument undecided undecided .

By d way which one be Landmark uni, I know people like u wey government unis no accept cos of poor utme nd post utme score grin grin una carry money go landmark wey dey accept anybody wit money to spend... No wonder sha shocked shocked shocked

Walahi i'm 100% sure u can't compete with government uni trained graduate, quote me anywhere

#


no mind am jare,landmark na cu bro for kwara, awon omo get inside..me sef dey wonder wetin im dey find ere,hu give am fone to use? no let ya mama catch u ere oo
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:59pm On Oct 13, 2015
mobi18:



abeg wich 1 be landmark,no be dat cu broda wey dey omu aran? lolllllllllll,,omo get inside,wat re u finding ere grin grin grin grin

U r on point jare, no be landmark na landmine grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:59pm On Oct 13, 2015
haywire1:


What is this one saying?? undecided undecided don't u understand d root of our argument undecided undecided .

By d way which one be Landmark uni, I know people like u wey government unis no accept cos of poor utme nd post utme score grin grin una carry money go landmark wey dey accept anybody wit money to spend... No wonder sha shocked shocked shocked

Walahi i'm 100% sure u can't compete with government uni trained graduate, quote me anywhere

#


Tah! Shut up dia....landmark is a gud skul jare....because u suffer for skul no means say u good na....dere is a difference btwn Ronaldinho and okocha!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 1:59pm On Oct 13, 2015
KeriBaby:
Yea but nothing else should come up on mine except call up letter grin

Yes it's call up letter that must come up on our dash board and it must indicate our first preferred choice as well
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:59pm On Oct 13, 2015
elmisti:




So u stat and finish law com leave am dere....abeg who dey born those kind chidren sef?

lol,yes oo,na politician pikin.. lol,money miss road
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ubah1(m): 1:59pm On Oct 13, 2015
haywire1:


What is this one saying?? undecided undecided don't u understand d root of our argument undecided undecided .

By d way which one be Landmark uni, I know people like u wey government unis no accept cos of poor utme nd post utme score grin grin una carry money go landmark wey dey accept anybody wit money to spend... No wonder sha shocked shocked shocked

Walahi i'm 100% sure u can't compete with government uni trained graduate, quote me anywhere

#



Kai, private uni don suffer shocked


Bros bone dah talk ooo, i can compete wellla with any government univ grad


I have gone for several government univ competitions and have seen the stuffs they are made of cool

So no judge the book by the cover guy lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:59pm On Oct 13, 2015
itoski:

kai boss...u no know say Di's man dne build two mansions for different jungle....am d jungle king u av been hearing rumors about


Sorry bro, neva hrd of U!
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 2:00pm On Oct 13, 2015
mistabiola:



★★★lol

Ahswear Down

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed

I am looking @ u and @goodyboo undecided lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:00pm On Oct 13, 2015
Amen dear
Walspring:


Yes it's call up letter that must come up on our dash board and it must indicate our first preferred choice as well
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:00pm On Oct 13, 2015
mobi18:



no mind am jare,landmark na cu bro for kwara, awon omo get inside..me sef dey wonder wetin im dey find ere,hu give am fone to use? no let ya mama catch u ere oo

Kikikikikakakkakkokokokoko grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:00pm On Oct 13, 2015
elmisti:



Tah! Shut up dia....landmark is a gud skul jare....because u suffer for skul no means say u good na....dere is a difference btwn Ronaldinho and okocha!

na good school naw,no doubt,buh dier students be like children wey dem dey babysit..all of dem na omo get inside
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:01pm On Oct 13, 2015
mobi18:


lol,yes oo,na politician pikin.. lol,money miss road


Kikikiki......and to think she will finish and com bak to be my boss sef...mehn...I don suffer!
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 2:02pm On Oct 13, 2015
mobi18:


i love dat junky dat way,,infact na d junkiness dey trip me.. alwais high bae
embarassed
#Singing#
heartbrk swag
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:02pm On Oct 13, 2015
elmisti:



Tah! Shut up dia....landmark is a gud skul jare....because u suffer for skul no means say u good na....dere is a difference btwn Ronaldinho and okocha!

I Don tell u several times no dey smoke ur weed before quoting me, e be like say ur brain Don knock abi, sey na same country Ronaldinho and Okocha dey undecided undecided undecided

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:02pm On Oct 13, 2015
mobi18:


na good school naw,no doubt,buh dier students be like children wey dem dey babysit..all of dem na omo get inside


Lol, it is not a crime to be omo get inside na.....most succesful pple wr omo get inside na...and even your own kids will be omo get inside
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:02pm On Oct 13, 2015
Ubah1:




Kai, private uni don suffer shocked


Bros bone dah talk ooo, i can compete wellla with any government univ grad


I have gone for several government univ competitions and have seen the stuffs they are made of cool

So no judge the book by the cover guy lipsrsealed





academically ,ur school and cu dey bam,buh dts d onli fing u guys cn offer..ur social life is dead,i doubt if u guys cn cope outside ur comfort zone.. its alwais difficult for u to face d outside real world jes like that
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 2:03pm On Oct 13, 2015
haywire1:

That means we r compatible kiss kiss kiss
#
For real.
for some girls dat can't do without make-ups,
hmmm,I wonder wat wee happen wen they get to camp
waking up as early as 4pm for mrng drills....
they'd betta go for facial surgery bf 28th
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 2:04pm On Oct 13, 2015
mobi18:


na good school naw,no doubt,buh dier students be like children wey dem dey babysit..all of dem na omo get inside

In addition glorified secondary school
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 2:04pm On Oct 13, 2015
mobi18 and keribaby don finish me with laughter, mobi18 u said u met sbd studying pol dia for 8 yrs and leave am dia hahaha . keribaby cm say make dem gv am msc join hahaha FUTO still get dos whey dem suppose gv phd and prof self .
Re: NYSC 2015 Batch B House by sod09(m): 2:04pm On Oct 13, 2015
mobi18:


d truth is its so difficult to attend such schools nd nt get lost... truly,na God;s grace call me back oo,i know where i don reach even wid dis my innocent face grin grin grin grin
say d truth.....
U roll kush sef, but u go rehab later grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:05pm On Oct 13, 2015
haywire1:


I Don tell u several times no dey smoke ur weed before quoting me, e be like say ur brain Don knock abi, sey na same country Ronaldinho and Okocha dey undecided undecided undecided

#


So u no fit comprehend simple comparism......okocha na public/ goverment pikin...which stand for and Ronaldinho na d butty version...abeg which one of dem win world best....infact okocha no toucha African best..cuz one butty Etoo dey around!
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:05pm On Oct 13, 2015
Ubah1:




Kai, private uni don suffer shocked


Bros bone dah talk ooo, i can compete wellla with any government univ grad


I have gone for several government univ competitions and have seen the stuffs they are made of cool

So no judge the book by the cover guy lipsrsealed



Kikikikikakakkakokokoko grin grin, see hw a typical landmark graduate dey reason fa undecided undecided I dey talk abt work market competition he dey fllw me talk football,volleyball competition undecided undecided undecided


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ubah1(m): 2:05pm On Oct 13, 2015
mobi18:


na good school naw,no doubt,buh dier students be like children wey dem dey babysit..all of dem na omo get inside


Lol no be lie oo grin grin grin grin, no use of phone, you can't leave the school environs without exeat permit, you must attend all church programs, no cooking, mehn their rules are damn strict.... Thank God am finally out oo... But the school is good

(1) (2) (3) ... (2840) (2841) (2842) (2843) (2844) (2845) (2846) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.