Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,604 members, 7,958,844 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 05:18 AM

Football Joke - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Football Joke (616 Views)

The Shortest Nigerian Joke Ever!!! / Joke Of The Day...happy Sunday / Hilarious Football Joke (pics) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Football Joke by emmeyj(m): 7:40am On Mar 06, 2015
Assuming you are watching football match at a
viewing centre, Chelsea vs Man U.
A guy just walked in and sat next to you and the
following conversation ensue:
D guy: Bros how far? Na match them dey play?
You: Yes nau. Shebi na im u dey watch.
D guy: Ok. Abeg who dey play?
You: Na im be dat na. Chelsea vs Man U.
D guy: oh ok. Abeg who wear blue?
You: Na chelsea wear blue.
D guy: owk who com wear red?
You: oooh c am nau, na man u.
D guy: owk no vex. Ehm bros na 1st half abi
second half.
You: chai guy na wa 4 u o. Na 1st half nau. C
am, na 20minutes bros.
D guy: oh ok. Bros abeg wetin be scores?
You: come guy. Na 0-0 na. shebi na im we dey
watch.
D guy: oh oh oh ok 0-0. . Abeg who cum get
zero?
My broda my sista at dis juncture,. Wetin u go
do??.....

(1) (Reply)

Breaking News From APC / Area! & Ogas At The Top Are Back With New Webisodes / Wtf Jega Delays D Result To April 1

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.