Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,524 members, 7,826,965 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 01:11 AM

Una See Dis Kain Thing? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Una See Dis Kain Thing? (1070 Views)

O Boy Make Una See This Church Name / Make Una See Village COCONUT RICE OO! / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Una See Dis Kain Thing? by Bexson: 12:03pm On Mar 15, 2015
E get one particular restaurant wey i dey go chop 4
G.R.A. E get one oyinbo wey dey always come chop
there too...
Anytime dis oyinbo chop finish, he go shout ''Hey'',
so I wonder wetin dey make am shout. I decided to
chop wetin d oyinbo dey always chop so maybe me
self go shout too. When I reach d restaurant
yesterday evening, I order wetin d man dey chop.
Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am
finish, i no shout.
I collect extra plate, but i no still shout. I say dis
oyinbo na mumu o, wetin dey make am shout like
dat? Na so i just vex ask 4 my bill. The waiter tell me
say one plate of chicken & red wine na N75,000 then
d extra plate too na another N75,000. Na then I shout
hey! heyy!! heyyy!!! heyyyyyyyyyyyyy
yyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy
yyyyyyyyyyyy...........Up till now, I still dey shout ....
Re: Una See Dis Kain Thing? by Missmona(f): 7:46pm On Mar 18, 2015
When you finish shouting heyyyyyyyyy, pay your bill

(1) (Reply)

If You Think You Are Good At Gmat...lets's Go / Frank Donga Drinking Tea For Davido's Grad (pic) / Photo Of The Day. You Have Got To See This!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.