Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,489 members, 7,958,485 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 03:31 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Things Fall Apart (702 Views)
Naira Fall Vs Fallen Boobs: Male Twitter User Comes After A Lady's Breast / When You Fall From Your Bike And Your Crush Is Passing(pic) / Jokes Apart ....... (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Things Fall Apart by kronaldo4life(m): 9:43am On Mar 31, 2015 |
Everybody was busy talking about election, PDP vs APC but nobody seems to notice and understand that the thickness of VIJU milk is getting lighter Tin Tomato no dey full again….. MTN 10mb no dey reach 24hrs again… Fish no dey inside geisha again ooo… Okro no dey draw again…. Close Up toothpaste no dey full again… Raid no dey kill mosquito again …….. Abeg oooo make una leave election and focus on matters that concern us.. |
(1) (Reply)
#anythingcanhappen# / Not For Sale!!! / Mummy And Son
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 3 |