Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,177 members, 7,815,122 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 07:42 AM

Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) (7017 Views)

Cossy's Mother, Chinyelo Orjiakor, 'Braxton-Jayis': Immigration Officer / I Think Tony Braxton As Gone Mad,check Out Dis (photo) / See What Toni Braxton Wore To A Grammy. Sexy Or Not? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by AKPOSbaba: 4:02pm On Apr 14, 2015
Dem realy talk am say if yeye won smell,e dey smell finish.
America singa,Toni Braxton attend UNCF evening groove wey dem organise for stars wit her two bois shidren,Denim and Diezel on sunday April 12 for Atlanta,Georgia.
Di kain see tru dress witout bra wey she wear naim kon tire pipo as dem dey wonda say as mama weda she supose dress like dat.
Make i no yarn too much.
Check out di pichors for yorsef.
You go happy if yor mama dress like dis?

SEE MORE PICTURES FOR HIA....http://ogakpatakpata..com/2015/04/see-wetin-toni-braxton-wear-go-groove.html

1 Like

Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by dayjee: 4:07pm On Apr 14, 2015
She no go fit try am...
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by sinaj(f): 4:09pm On Apr 14, 2015
her son cute die o!

1 Like 1 Share

Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by mhizpeaarl(f): 4:11pm On Apr 14, 2015
Cute boy abeg if he ain't ashamed Hu cares lol
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by Mprex(f): 4:28pm On Apr 14, 2015
that lady has completely failed as a mother
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by Nobody: 4:29pm On Apr 14, 2015
lipsrsealed
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by Nobody: 4:31pm On Apr 14, 2015
cry cry cry cry cry cry So sad, she used to be classy.
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by hatux: 5:30pm On Apr 14, 2015
embarassedundecided
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by icebebe(f): 5:39pm On Apr 14, 2015
Why do I like stupid tins? Am such a weirdo.


Honestly I love dt dress!

3 Likes

Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by NegeduGrace(f): 5:56pm On Apr 14, 2015
Me na only cute bois I just d here d view
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by williamspaul22(m): 6:29pm On Apr 14, 2015
Over there, we dnt think as local nigerians think tongue
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by Kylez(m): 6:32pm On Apr 14, 2015
Sshhhuuuuu shocked




Then, see the shoe of the boy in brown grin ontop suit lipsrsealed
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by darnley16(m): 7:15pm On Apr 14, 2015
icebebe:
Why do I like stupid tins? Am such a weirdo.


Honestly I love dt dress!
yea I love it too, really don't care if that's my momma , The average Nigerians sef ehn grin
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by icebebe(f): 7:25pm On Apr 14, 2015
darnley16:
yea I love it too, really don't care if that's my momma , The average Nigerians sef ehn grin
well I really do care if mom wakes up one morning n wear dis,we are africans n dresses lik dis isn't our tradition especially fr a married woman,who has kids! But I love d dress sha
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by darnley16(m): 7:31pm On Apr 14, 2015
icebebe:
well I really do care if mom wakes up one morning n wear dis,we are africans n dresses lik dis isn't our tradition especially fr a married woman,who has kids! But I love d dress sha
. Aii hun, my mom could do wahever she likes tho

1 Like

Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by iamrealdeji(m): 9:33pm On Apr 14, 2015
Toni Braxton is so phucking fine
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by stinggy(m): 9:36pm On Apr 14, 2015
Toni behtii Y cry
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by Nobody: 9:41pm On Apr 14, 2015
Make una wait o. Dat one na dress? Abi na rope? Me confuse for hia o. undecided
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by SELENAqueensy(f): 11:30pm On Apr 14, 2015
My mum is in her 50s, so imagine if she decide to dress like this for an occasion, na psychiatric hospital sure pass embarassed







Btw, Her sons are really cute kiss kiss

1 Like

Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by cocokiller1(f): 11:37pm On Apr 14, 2015
nothing is wrong with d dress,its jst a nude net dat makes it appear like she's naked wheras she's not
d nude net makes people have the illusion dat ure naked ,u av to go 4 a colour dat goes real good with ur skin tone to make it appear nude
that's d beauty of the dress
but my momma can't rock it
plus this lady needs to do something to keep her on d limelight or keep her trending 4 a while. celebrities do so most times
the illusion net jst did wonders 4 her.

1 Like 1 Share

Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by malonephill(m): 2:28am On Apr 15, 2015
cocokiller1:
nothing is wrong with d dress,its jst a nude net dat makes it appear like she's naked wheras she's not
d nude net makes people have the illusion dat ure naked
,u av to go 4 a colour dat goes real good with ur skin tone to make it appear nude
that's d beauty of the dress
but my momma can't rock it
plus this lady needs to do something to keep her on d limelight or keep her trending 4 a while. celebrities do so most times
the illusion net jst did wonders 4 her.
your comment is justifying two different thing, both good and bad, @first bolded if truly the dress isn't bad you should able to advice someone close to you rock it

1 Like

Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by Margauxluv(f): 2:55am On Apr 15, 2015
williamspaul22:
Over there, we dnt think as local nigerians think tongue


smh#
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by williamspaul22(m): 5:08am On Apr 15, 2015
Margauxluv:



smh#


ok, I dn notice u undecided
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by Nobody: 6:20am On Apr 15, 2015
ASHAWO na ASHAWO , even in MARRIAGE..
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by Sanchez01: 7:32am On Apr 15, 2015
rokiatu:
cry cry cry cry cry cry So sad, she used to be classy.
Braxton was never classy. She has always been this way, particularly with the videos of her oldies. "Spanish Guitar" is a good example. There was a year she wore something more terrible than this to a Grammy.

When it comes to decency, she had never been in the ranks of Whitney Houston, Celine Dion, and Alicia Keys.
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by EmmySparky(m): 7:45am On Apr 15, 2015
This is bad...I have a lot of regards for this woman...but this isn't encouraging at all
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by ITbomb(m): 7:55am On Apr 15, 2015
sinaj:
her son cute die o!
Oya grab your...... (how dem dey call that long rubber sef)
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by Margauxluv(f): 9:21am On Apr 15, 2015
williamspaul22:
ok, I dn notice u undecided



.
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by kayalla(f): 9:39am On Apr 15, 2015
Mprex:
that lady has completely failed as a mother

how? no be she raise her sons?
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by adanduka: 9:52am On Apr 15, 2015
AT LEAST HER KIDS HAVE COMMON SENSE NOT TO JOIN HER IN HER SHOW OF SHAME
They are trying to be supportive sha cos they can't force wholesome ideas down their mother's brain.
Re: Yeye Dey Smell! If Your Mama Dress Like Toni Braxton Wetin U Go Yarn?(photos) by Nichobabe(m): 10:00am On Apr 15, 2015
Her legs sha in the first pic.

(1) (2) (Reply)

Bobrisky Shows Off Beans Cake And Custard He Made For His Boyfriend / Korede Bello Reacts After Burna Boy Savagely Turned Down Reekado Banks’ Request / Cardi B Sextape Leaked Online {+18 Explicit Video}

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.