Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,585 members, 7,958,814 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 02:44 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Nigeria Pidgin Proverbs (696 Views)
Some Common Nigerian Pidgin Proverbs / Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... / Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too (2) (3) (4)
Nigeria Pidgin Proverbs by khalleb(m): 8:28am On Apr 23, 2015 |
*Craze no hard to form,na the trekking be wahala. English translation : Easier said than done. *No matter how hot your temper be,e no fit boil beans. English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem. *Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. English translation: You can’t run away from your destiny *Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap. English translation: Keep calm! Nothing lasts forever. *Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef. English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush! *Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different. English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish. *Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus. English translation: Give everyone what they deserve. *The difference between kpekere and plantain chips na packaging. English translation: Don’t judge based on appearance alone. *Escort me, Escort me, na im slave trade take start. English translation: Serious things sometimes start like a joke. *The water wey dem use take make eba can never be recovered back. English translation: Don’t cry over spilled milk. |
Re: Nigeria Pidgin Proverbs by SuperSuave(m): 8:34am On Apr 23, 2015 |
I dey cum |
Re: Nigeria Pidgin Proverbs by kinglekan: 8:35am On Apr 23, 2015 |
ROTFL.. Nice one. |
Re: Nigeria Pidgin Proverbs by Jetjacky(m): 8:40am On Apr 23, 2015 |
lol, e correct my man |
Re: Nigeria Pidgin Proverbs by sonikstargirl(f): 8:45am On Apr 23, 2015 |
awesome |
Re: Nigeria Pidgin Proverbs by HzRF(m): 8:54am On Apr 23, 2015 |
No be Igbo Dem no dey pass Dem no dey fail Yet dey no dey get result |
Re: Nigeria Pidgin Proverbs by AnyibestDede(m): 8:55am On Apr 23, 2015 |
Belleful must hungry, nothing last forever |
(1) (Reply)
Different Types Of Banks (girls) In Nigeria / Who Is The Thief? / Armadillo Gets Shot, Bounces Bullet Right Back Into His Shooter's Head
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |