Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,864 members, 7,810,293 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 06:02 AM

If Nigeria Fit Be Like USA In Two Years Time, Wetin You Go Do? - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / If Nigeria Fit Be Like USA In Two Years Time, Wetin You Go Do? (371 Views)

Be Like Bro, Some Of The Funniest Bro Pics I've Seen(images) / If Nigeria Continues Like This, I May Have To Start Stealing / Babes On Instagram Be Like ‘eyebrows On Fleek’ [see Photo] (2) (3) (4)

(1) (Reply)

If Nigeria Fit Be Like USA In Two Years Time, Wetin You Go Do? by otemanuduno: 7:32pm On May 24, 2015
Now make we catch fun. If Nigeria fit be like USA in two years time, I go enter inside Lagoon, suck am dry kon use police arrest the mammywater wey dey there. Wetin u go do if Nigeria be like USA in two years jare? grin

Source: http://ebiag.com/index.php/topic,6280.new.html#new
Re: If Nigeria Fit Be Like USA In Two Years Time, Wetin You Go Do? by jamex93(m): 7:42pm On May 24, 2015
I no go talk now

make God help us out first

(1) (Reply)

The Pursuit Of Happiness / History Remains Vital , Who Can You Identify Here / My Paypal Is Limited Pls Help

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.