Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,641 members, 7,955,333 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 11:08 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) (5012 Views)
Wande Coal Officially Dropped From Mavin Records / Wande Coal Ft. Don Jazzy - The Kick (Video) / Wande Coal Ft. DonJazzy – The Kick (2) (3) (4)
Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by frijos(m): 12:44pm On Feb 25, 2009 |
WATCH OUT FOR THE REMIX OF THE HIT SINGLE "ILEKE" WANDE COAL FT. VECTOR |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by ofokasibe: 1:15pm On Feb 25, 2009 |
@FRIJOS if no be say u be my paddy, i for flog u wit cane , we dont like suspense in nairaland. give us the fcukin track dawg. |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by khanye(m): 1:31pm On Feb 25, 2009 |
breaking wat |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by frijos(m): 1:44pm On Feb 25, 2009 |
Guys make una no worry i no go put una for suspense for so long. just watch out! shebi dem dey hate VECTOR i tell una say the guy na HOTCAKE NOW. He follow perform for YOUTH SUMMIT, 08. |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by ofokasibe: 1:49pm On Feb 25, 2009 |
hate vector ke. who be that ? who dey hate am ? |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by khanye(m): 1:55pm On Feb 25, 2009 |
na where u see the hate |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by frijos(m): 3:18pm On Feb 25, 2009 |
una sabi dasa? he get many others out there weh dey beef my guy but dem no try. if u no like d dude style just leave am alone. vector dey do im thing anyway. d guy just no send person. if u like love am if u like hate but na good sign because every great man dey go thru d same thing for life. |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by frijos(m): 3:22pm On Feb 25, 2009 |
and like i dey always tell am (vector) keep doing you, even those throwing stones at u now will get inspired by your steadfastness to ur dreams. dem say d guy (vector) sound like Jay Z, dat no be lie but na the gift when him get be that. na very unique gift when be say doors fit open if anything happen to jigga. make una no worry the future look soooooooooo bright because labels outside don dey notice to. yours truly (FJ FRIDAY JOSEPH) get some connections too. I no spose yan but right na we dey talk to "slipnslide records" weh dey for yankee. |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by khanye(m): 3:46pm On Feb 25, 2009 |
frijos: Nutiin do you! |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by frijos(m): 3:50pm On Feb 25, 2009 |
Khanyeezy u too get mouth like leke leke. |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by aieromon(m): 8:17pm On Feb 25, 2009 |
i thought the title of the track was TABOO |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by mrmetoo1: 12:10am On Feb 26, 2009 |
theres one remix that features phizzle already. I don't know if thats an official one although i doubt it cos he just rapped at the end http://www.yousendit.com/download/U0d4OU1kdEN5UkZMWEE9PQ |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by showbobo(m): 10:12am On Feb 26, 2009 |
frijos:ileke or na TABOO |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by frijos(m): 2:07pm On Feb 26, 2009 |
I think it's taboo whatever, my man VEC is doing great things. GO TO www.notjustok.com and see for yourself. He's blowing up fa real, tearing naija and the rest of the world up like a tornado!!! keep it locked homies, peace!
|
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by ofokasibe: 9:24pm On Feb 26, 2009 |
@frijos where is d battle vids? of vect"?u promised. oya start by telling me how many peeps he battled |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by frijos(m): 7:59am On Feb 27, 2009 |
@ ofokasibe mane he be like say u no sabi how busy we dey we coming all out this year so we ain't got much time mane. The flash containing the vid is with one of our guys and he\s not been around. i'll post it when i'll post it abi u think say me too no for like post am? |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by ofokasibe: 7:41am On Jul 29, 2009 |
see frijos i am also promoting vector by creating dl threads in other good sites check this out http://www.africanhiphop.com/forum/viewtopic.php?f=18&t=18329&start=0 KUDOS TO U GUYS FRIJOS AND VECTOR U ARE THE BEST ARTIST PROMOTER THIS YEAR FRIJOS , HAN HAN YOU ARE OVER-TOO MUCH , ONE DAY ONE SONG ,,,VECTOR IS WINNING ALL THE SPOTS ON MY MEDIA PLAYERS , Bleep UPLOADERS WHO DINT GIVE US DOWNLOAD LINKS. MUCH RESPECT TO V-E-C just make sure u dont relax in the uploads the sky is the limit ,,plus when is the album coming out , i will be the first to buy. FRIJOS , VECTOR , SHOGUN ,, YALL ARE WELL MOUTHED , OFOKA STAMPING IT BOLDLY frijos can i have songs by ZEE ALSO?plssssssssssssss PROMOTE HER TOO ! SHE DESERVES IT |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by frijos(m): 7:49am On Jul 29, 2009 |
aiit Ofoxxx man, i dig u for shizzle. i ain't heard from Zee in a while. i'll be more than willing to promote her songs on-line anytime man. i sorry we appreciate the support from u guys. we really do. u guys here are the coolest ever! |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by ofokasibe: 8:00am On Jul 29, 2009 |
frijos: for real dawg , get them from vector , vector has her songs @nd. dont start sleeping on me now. make sure u get it , the buzz and tempo is now very high. dont start slowing down now.! u hear ? |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by ofokasibe: 8:04am On Jul 29, 2009 |
i trust u you can never ever slow down. |
Re: Breaking News: Wande Coal Ft. Vector Ileke (remix) by frijos(m): 8:56am On Jul 29, 2009 |
i got ya! |
(1) (Reply)
Possibly The Worst Nigerian Song Ever? / Mode9 Is A Thief Jare / Music: G'tapzy - Nenyitnde (prod By Firstborn)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |