Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,973 members, 7,956,640 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 04:05 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Nigerian Pidgins English And Their Interpretations. (580 Views)
Dreams Interpretations (2) (3) (4)
Nigerian Pidgins English And Their Interpretations. by STEVENcrack(m): 3:00pm On Jul 06, 2015 |
Nawa ooooo see correct English interpretation of NIGERIA PIDGIN PROVERBS, *Escort me, Escort me, na im slave trade take start English translation: Serious things sometimes start like a joke *The water wey dem use take make eba can never be recovered. English translation: Don’t cry over spilled milk. *E don tey wey yansh dey back: English translation; thers nothing new under the sun. * Woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep. English translation: if uu need sometin, go for it. *madness no hard to form,na the trekking be wahala. English translation: Easier said than done. *No matter how hot your temper be,e no fit cook beans. English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem *Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. English translation: You can’t run away from your destiny *Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap English translation: Keep calm! Nothing lasts forever *Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush! *Akara and moin moin get the same parent,na wetin dem pass through make dem different English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish. *Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus English translation: Give everyone what they deserve. *The difference between kpekere and plantain chips na packaging English translation: Don’t judge based on appearance alone Gudafternoon! Add urs and let the fun continue! @ coded jokes Cc: lalasticlala |
Re: Nigerian Pidgins English And Their Interpretations. by Demmzy15(m): 3:00pm On Jul 06, 2015 |
Re: Nigerian Pidgins English And Their Interpretations. by seedgreen(m): 3:01pm On Jul 06, 2015 |
Following |
Re: Nigerian Pidgins English And Their Interpretations. by benedima1990(m): 10:37pm On Aug 19, 2015 |
Pikin wey say hin papa poor, na hin himsef dey so English translation : reality comes with time |
(1) (Reply)
Boko Haram Threatens "This Day Editor / Kindly Crack This Puzzle For Me. / Boko Haram Will Beg For Peace Or Face....-new Army Chief
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |